[Intro]
Yeah
Ooh oh-oh, oh, oh, woah
eLDee-e-e-e-e-e-e-e-e-e
Eh
Eh-eh eh
Eh
Eh-eh-eh
Beats by Sarz
[Verse 1]
I'm a big boy, mi o humble oh
Stay in the place ma fumble oh
Wetin you dey yarn to n munble oh
Ma fun n’ ifoti wa tumble oh-oh
You no dey look face ni
I wan, know shey you dey craze ni?
You-you-you don’t know your place ni
Abi you wan chop disgrace ni
[Pre-Chorus]
Owo yapa, o yapa for everybody
O na yapa, o yapa, e-e-everybody can flex
Omo yapa, wan yapa for everybody
Aiye yapa, o yapa, o yapa
[Chorus]
Me and you no dey for the same
Category, category
Me and you no share the same
Life story, life story
Because emi n jaiye (jaiye lo)
Mo na owo (na owo lo)
Mo n shayo (shayo lo)
Mo de le se omo (se omo lo)
Emi ma n jaiye (jaiye lo)
Mo na owo (na owo lo)
Mo n shayo (shayo lo)
Mo de le se omo (se omo lo)
[Verse 2]
As you see me so
No be today I begin dey flow
E don tey wey I don dey sing so
From amateur na him I turn to pro, I turn to pro
I don dey hustle o
Lagos to London to Mexico
I dey sise kiri and collect my dough
That's why I fit to jollof dey go
Jollof dey go, oh-oh
[Pre-Chorus]
Owo yapa, o yapa for everybody
O na yapa, o yapa, e-e-everybody can flex
Omo yapa, wan yapa for everybody
Aiye yapa, o yapa, o yapa
[Chorus]
Me and you no dey for the same
Category, category
Me and you no share the same
Life story, life story
Because emi n jaiye (jaiye lo)
Mo na owo (na owo lo)
Mo n shayo (shayo lo)
Mo de le se omo (se omo lo)
Emi ma n jaiye (jaiye lo)
Mo na owo (na owo lo)
Mo n shayo (shayo lo)
Mo de le se omo (se omo lo)
[Pre-Chorus]
Owo yapa, o yapa for everybody
O na yapa, o yapa, e-e-everybody can flex
Omo yapa, wan yapa for everybody
Aiye yapa, o yapa, o yapa
[Chorus]
Me and you no dey for the same
Category, category
Me and you no share the same
Life story, life story
Because emi n jaiye (jaiye lo)
Mo na owo (na owo lo)
Mo n shayo (shayo lo)
Mo de le se omo (se omo lo)
Emi ma n jaiye (jaiye lo)
Mo na owo (na owo lo)
Mo n shayo (shayo lo)
Mo de le se omo (se omo lo)
[Break]
Eh, oh-we-oh
Eh, oh-we-oh
Eh, oh-we-oh oh
Oh, oh-we-oh oh
Oh, oh-we-oh
Oh, oh-we-oh
Oh, oh-we-oh
[Chorus]
Me and you no dey for the same
Category, category
Me and you no share the same
Life story, life story
Because emi n jaiye (jaiye lo)
Mo na owo (na owo lo)
Mo n shayo (shayo lo)
Mo de le se omo (se omo lo)
Emi ma n jaiye (jaiye lo)
Mo na owo (na owo lo)
Mo n shayo (shayo lo)
Mo de le se omo (se omo lo)
[Outro]
Eh, oh-we-oh
Eh, oh-we-oh
Eh, oh-we-oh oh
Oh, oh-we-oh oh
Oh, oh-we-oh
Oh, oh-we-oh
eLDee-e-e-e-e-e-e-e-e