Welcome to MyBunny.TV - Your Gateway to Unlimited Entertainment!
Enjoy 6,000+ Premium HD Channels, thousands of movies & series, and experience lightning-fast instant activation.
Reliable, stable, and built for the ultimate streaming experience - no hassles, just entertainment!
MyBunny.TV – Cheaper Than Cable • Up to
35% Off Yearly Plans • All
NFL, ESPN, PPV Events Included 🐰
Join the fastest growing IPTV community today and discover why everyone is switching to MyBunny.TV!
Start Watching Now
Intro
Nobody wan die, but everybody wan go heaven
You see me, as you See me so
Chorus
Me i go yarn, me i go speak my mind
Me i go yarn, dem think say we blind
Make we yarn, why are my people so poor, we can't take this no more
Me i go yarn, me i go speak my mind
Me i go yarn, dem think say we blind
Make we yarn, why are my people so poor , we can't take this no more
Verse 1
As i reach Yankee, i see say the life wey my people dem dey live, na nonsense
As i reach Yankee, i see say to solve our problem e no hard, common sense
Dem dey come here, dem dey see the way wey everything been dey work but dem just ignore
Dem go reach house, go form the policies wey go make dem to rich and my people to poor
E don tey wey, we don dey cry, wey we don dey hustle, wey we don dey die
E don tey, wey dem dey chop money, while the average child for today is hungry
CHORUS
Verse 2
We get e land... Plenty Plenty land, Plenty Plenty farm
We get e energy... Plenty Plenty oil, Plenty Plenty sun
Water dey... Jaburata... River Niger dey, River Benue dey
But for ordinary man, simple things to enjoy, we no fit to get
Water nko, e no dey
Light nko, e no dey
Ordinary food to chop, e no dey
Ordinary house to sleep, e no dey
Water nko, e no dey
Light nko, e no dey
Ordinary food to chop, e no dey
Ordinary house to sleep e no dey
CHORUS