Dr. Dre
The Book
Intro:
Person wey you nor know
(Ye)
Na him you dey call this one
(Common)
And something you don't know
(Here we go Na Na Na...)
That makes you a novice
(Here we go now)


Hook:
They don't know wetin dey inside the book (Tell dem)
They don't know wetin dey inside the book (Yo)
They don't know wetin dey inside the book (Common...)
But they judge the book by it appearance (Word up ye)
Oh.......ohhh, (Word up)
He go clear for their eyes Peter Clerance (He go clear for their eyes)
Oh.....ohhh, (Yo)
He go clear for their eyes Peter Clerance


Rap:
He go clear for their eyes Peter Clerance
People who dey miss judge my appearance
They don't know something dem no go ask question
Dem go dey miss judge from distance
Cos i gentle and most time no dey smile
Don't means y'all should classify me boring
I be the definition true happiness
My intention na to see the world happy
Plenty cross on my shoulder the load so heavy
Stressing up my mind giving me shoulder pain
Na mad man dey smile where nothing dey funny
Issues of life fit turn agbalagba puny
Maybe that's the reason why they call me small boy
They even call me tinnie gboko like say i be one
Thank God i carry heavy weight deuterium
I be the book you go need to carry for your chest


Hook:
They don't know wetin dey inside the book (ye)
They don't know wetin dey inside the book (at all)
They don't know wetin dey inside the book (They don't know)
But they judge the book by it appearance (Yo!)
Oh....ohhh
He go clear for their eyes Peter Clerance (He go clear for their eyes)
Oh.....ohhh, (Word up)
He go clear for their eyes Peter Clerance


Rap:
Something about my life y'all need to comprehend
Na for house dem born me nor be hospital
I dey keep my cool no mean say i dey dull
I fit do better than omoeta do (rest in peace Dagrin)
I no you're looking me now with that gbejero eye's
I'm not a bad baddo baddest am the Goodman
I dey straight i dey calm i no dey brag men
The whole world will feel me you go feel me too
I dey waka for street no security
So fresh so clean i ain't got no stain
I'm not afraid about hate speeches
Because if you really know me you no go yan pwaan
Take the book make you read am make you know what's up
Genesis to revelation am the real what's up
I dey rap i dey sing what else you want from me
I know the world love bad me i love good things

Hook:
They don't know wetin dey inside the book (They don't know)
They don't know wetin dey inside the book (I swear)
They don't know wetin dey inside the book (They don't know)
But they judge the book by it appearance (Tell dem)
Oh....ohhh
He go clear for their eyes Peter Clerance (He go clear)
Oh.....ohhh
He go clear for their eyes Peter Clerance

They don't know wetin dey inside the book
They don't know wetin dey inside the book
They don't know wetin dey inside the book
But they judge the book by it appearance
Oh....ohhh
He go clear for their eyes Peter Clerance
Oh.....ohhh
He go clear for their eyes Peter Clerance


Outro:
Warri!!!!!!
Dem go hear word
Goodman

Chill Cruz on the mix
Ye Jfortune
Big shout out to Dr Dre
House10 studio wod'up
Jay Hay i dey hail o
Omolala make we give dem another design men
Clerance peter
Peter clearance
Anyhow you call am
Make it clear for their eyes men
Haha ye...
We dey kill any beat men


More things dey come o
Dem never see something
Dem go halla men
Warri! Warri!!
Dem never hear word dem go hear word
Dem go hear word
Na so