OLATBOUI
Wasted
Wasted By Olatboui (Prod. By Brym)

I can’t feel myself

Intro
Another lamba
Yeah yeah yeah, yeah yeah
Brym on the beat and I’m feeling wavy

Chorus
Wasted (ehn ehn)
I can’t feel my legs (Gbeze)
I can’t feel myself (Gbeze)
Be like I don gbeff (Gbeze)
2ce
Post Chorus
Ehn ehn them come start to display
If you no get money Wetin you gain
See Person pikin as e dey feel high rate
Mr DJ put am for replay 2ce

Bridge
Kiriji kiriki (Aji Aja Aju)

Verse 1
I’m so Knocked out like say I be banger (ehn)
Everywhere stew no be Banga (ehn ehn)
Drink Hennessy make u take the baca
Motigbana Who put Lyta for my tanker

When I enter the place
Everybody go start to display (dem Dey mental)
Eh moni from far away
I Light up the place like mr faraday

Chorus
Wasted (ehn ehn)
I can’t feel my legs (Gbeze)
I can’t feel myself (Gbeze)
Be like I don gbeff (Gbeze)
2ce
Post Chorus
Ehn ehn them come start to display
If you no get money Wetin you gain
See Person pikin as e dey feel high rate
Mr DJ put am for replay 2ce

Bridge
Kiriji kiriki (Aji Aja Aju)



Verse 2
Yeah Eruku everywhere bi volcano (yeah yeah yeah)

Big batty gyal Dey spin waist like tornado (like a tornado)

Wasted person pikin don shayo (lelele)

Oya Caro make you pass me the claro, later make I go chop your parol

As Everywhere don Dey bubble
Ehn, I don Dey see double
Ehn, I still Dey take bottles
But, Me i no Dey find trouble
Am

Chorus
Wasted (ehn ehn)
I can’t feel my legs (Gbeze)
I can’t feel myself (Gbeze)
Be like I don gbeff (Gbeze)
2ce
Post Chorus
Ehn ehn them come start to display
If you no get money Wetin you gain
See Person pikin as e dey feel high rate
Mr DJ put am for replay

Bridge
Kiriji kiriki (Aji Aja Aju)