Kizz Daniel
Fvck You
[Intro]
Vado
Yeah, yeah
(It's Young John the wicked producer)
Na you dey cheat, na me dey beg
Make una check am ogbanje
Shebi na me dey find sisi yellow
Ahh yeah
No be say them no dey rush me
Shebi na your love me I dey consider o
Na because of you I dey mellow

[Pre-Chorus]
Ashewo come be your hobby
Hobby o, oya wait
Before I killy person o, arrest me
Woni olosho come be your hobby
Hobby o, (oya wait)
Before I killy person o, arrest me, yeah

[Chorus]
You come dey, fuck you over
Fuck you this one, fuck you that one
Fuck you aro o, fuck you Akon
Fuck you Pedro, fuck you Tekno
Fuck you Aboki, fuck you Sheyman
Fuck you Wizzy, fuck you Don Baba J
Fuck you Jago, fuck you Aremu
Fuck you Mr. Mulla, fuck you oh
[Verse 2]
Say mama no be big girl
One man for a woman
But for your matter, I be number eleven
Me sef I too like the bad ones
Good for me baby, bad for the boys
Shebi na me dey find sisi yellow o o, ay

[Pre-Chorus]
Ashewo come be your hobby
Hobby o, oya wait
Before I killy person o, arrest me
Woni olosho come be your hobby
Hobby o, (oya wait)
Before I killy person o, arrest me, yeah

[Chorus]
You come dey, fuck you over
Fuck you this one, fuck you that one
Fuck you aro o, fuck you Akon
Fuck you Pedro, fuck you Tekno
Fuck you Aboki, fuck you Sheyman
Fuck you Wizzy, fuck you Don Baba J
Fuck you Jago, fuck you Aremu
Fuck You Mr. Mulla, fuck you o
[Outro]
Vibe
Young John, woo
Yeah, yeah
Sharpo
Baddo, yeah
She still dey ginger for me o
(Ginger for me o, ginger for me o)
I hope you like it like this
Mi girl, mi girl, mi girl, mi girl
You are wanted
You are wanted
Shebi na me dey find sisi yellow o o
Ayy-ayy (yeah ay)
Big girl, big girl, big girl, big girl
You are wanted
You are wanted
Na because of you I dey mello
You come dey, fuck you over
Fuck you this one, fuck you that one
Fuck you aro o, fuck you Skiibii
Fuck you Alhaji, fuck you Orezi
Fire, Baddo
Fuck you Alhaji, fuck you
Young John kono wa
Yeah, yeah yeah
Yo, yo, yo
Mr. Mulla (fuck you) ohh-oh
Young John kono wa
(Swaps)
Mr. Mulla, ohh-oh