Kizz Daniel
Fvck You ( Cover ) Feat. Kizz Daniel
I been dey wait make you come SINCE
But them say you dey with YUNG6ix
I don drive, I don go buy pizza from DRUMSTIX
But Young John dey use your legs like DRUMSTICKS

I been Say make you SIKEDI/
But last night I see you with KELECHI /
Same unlimited LA , Na your gist dem dey CARRY -
Na your matter dem talk about your name don reach LA
You been leave TEKNO for UBI
Fucking LK for Kudi
Shey you be my tatashe fucking percy and RUZZI
That place don turn jacuzzi / Omo you gat take it easy
Coz them don dey call you dog go see VET ( Vert ) like UZI

SHIIIIIIII Mbok make I talk FINISH /
The only time I wack Na when I chop FINISH /
She no fit amend her WAYS -
Even Taylor Swift sef No fit aMend her WAYS /
All these rappers telling people say dem Fvck -
But chill Ekaete me self I want to FVCK YOU