Kizz Daniel
Napo
[Verse 1: Sugarboy]
Plenty girls dem pretty pretty o
Give dem 100, give dem fisi
Ehn, shey you dey see
Small church don turn ministry o (yeah, yeah)
Napo, napo, napo, napo o
I want to be like skiboro omagboh o
Ehn, dem don dey fear
Swagger man worry dem everywhere (yeah, yeah)

[Pre-Chorus: Sugarboy]
Call me on the phone ask me how e dey go
I tell them 3 milli oh, 3 mili, aden aden
At the year I bin dey make dem check up
Omo na 3 billi oh, 3 billi, aden adеn

[Chorus: Kizz Daniel]
It’s a long time fallen, fallen
Onе no be nine oh
It’s a long time fallen, fallen, fallen
One no be nine oh
Napo, napo, napo, napo
Booty booty bam bam bam
Napo, napo, napo, napo
Pull up, baby pull up
Napo, napo, napo, napo
Big booty booty bam bam bam
Napo, napo, napo, napo
[Bridge]
Abeg wetin da other guy see wetin e dey talk sef
Say hunter shoot bird mama fly
But no vex oh, where the mumu dey before sef
Hin dey school story o bad o

[Verse 2: Kizz Daniel]
Cutie cutie got me going boomerang
Yeah yeah
I shut it down for you baby, can I be your man (can I be your man)
Oh ho, your booty awaits your fire oh
Girl I'ma take my chances with you

[Pre-Chorus: Kizz Daniel]
Call me on the phone ask me how e dey go
Na 3 milli oh, 3 mili, aden aden
At the year I bin dey make dem check up
Na 3 billi oh, 3 billi, aden aden

[Chorus: Kizz Daniel]
It’s a long time fallen, fallen
One no be nine oh
It’s a long time fallen, fallen, fallen
One no be nine oh
Napo, napo, napo, napo
Booty booty bam bam bam
Napo, napo, napo, napo
Pull up, baby pull up
Napo, napo, napo, napo
Big booty booty bam bam bam
Napo, napo, napo, napo

[Outro]
(It's G-Worldwide)
(Mixing Zeeno Foster)