Kizz Daniel
Good Time (Wizkid’s Version)
[Intro: Wizkid & Kizz Daniel]
Yaga
Holy
Holy
Nobody holy
Yeah yeah
Hun, hun

[Chorus: Kizz Daniel]
Eh eh eh eh eh eh
Omo I hold o
Ah ah ah ah ah ahn
You know, you know
Shey you know
Eh eh eh eh eh eh
Omo I hold o
Ah ah ah ah ah ahn
Shey you know

[Verse 1: Wizkid]
Girl you bad like that oh
You make Wizzy baby wan mad for your yansh like that oh, like that o
You dope pass crack oh
I surrender my whole life you know oh
Baby
[Pre-Chorus: Kizz Daniel & Wizkid]
Hope I don't kolobi you eh
Hope I don't kolobi oh yeah
Iyawo mi gan be ni le o eh
Iyawo mi gan be ni le o yeah
Had such a long day
Had such a long day baby
Iyawo mi gan be ni le o eh
Just wanna have a good time

[Chorus: Kizz Daniel & Wizkid]
Eh eh eh eh eh еh
Omo I hold o
Ah ah ah ah ah ahn
Mujo, mujo
Shey you know
Eh eh eh еh eh eh
Omo I hold o
Ah ah ah ah ah ahn
Just wanna have a good time

[Verse 2: Wizkid]
Ya
Baby take my time e oh
My money pass their money oh
Like Wande Coal tell you oh
Omo pupo wa mi oh
My girlie too fine eh girl
Baby take my rollie oh
Uhn won wa mi eh
Omo pupo wa mi oh
Yeah yeah
[Pre-Chorus: Kizz Daniel & Wizkid]
Hope I don't kolobi you eh (hope I don't kolobi you yeah)
Iyawo mi gan be ni le o eh (iyawo mi gan be ni le o eh)
Had such a long day baby (had such a long day baby)
Iyawo mi gan be ni le o eh
Just wanna have a good time

[Chorus: Kizz Daniel]
Eh eh eh eh eh eh
Omo I hold gan
Ah ah ah ah ah ahn
Shey you know
Eh eh eh eh eh eh
Omo I hold o gan
Ah ah ah ah ah ahn
Just wanna have a good time

[Outro: Wizkid & Kizz Daniel]
Girl you bad like that oh
You make bad boy Wizzy mad for your back like that
I say you bad oh
You dope pass crack oh
I'll surrender my mulla if you know what I mean
Wagba
Emperor Geezy
Gbetiti, I don craze
G-Worldwide
Respect, one love
One love, one love
(D-D-DJ Coublon)
Wizzy Wizzy
Kiss Daniel
Dey kiss the girls na