Kizz Daniel
Side Chick
[Intro: Kizz Daniel, DJ Big N]
Try to be cool
Try to be nice
And try to focus
It’s another one
Vado
DJ Big N
When you are big you are big abeg

[Verse 1: Kizz Daniel]
Put it down on me
Put it down tan tan tan
Your body tantanana
E dey risky
But your body Coca-Cola
I want to give bacpanana
Anytime that you call
I go sharply come over
Me I no go think am twice
Omotena tena tena tena tena tena tena tena tena tena

[Refrain: Kizz Daniel]
[?]
If my woman catch us
E no go nice
E no go
If my woman catch us
E no go nice
E no go
[Verse 2: Yemi Alade]
Give me love
Give me love
Play it all on me
No mind if you don’t mind
Make I do the do on code
You got the things that I like
I got the things that you want
Mе I no send
If your girl dey back
I just to wan chop clean mouth

[Refrain: Kizz Daniel]
[?]
If my woman catch us
E no go nicе
E no go
If my woman catch us
E no go nice
E no go

[Verse 3: Young Jonn]
Jiggy!
Wetin you find go sokoto
E dey for my sokoto
And I know you think I’m a Casanova
Wanbi shey you no like fashionova
Lotori mi loje gbese eh
Sempe
And you no I like to play play
Vado gbemi trabaye
Dollar dollar Beni le
[Refrain: Kizz Daniel]
[?]
If my woman catch us
E no go nice
E no go
If my woman catch us
E no go nice
E no go

[Outro: Kizz Daniel, Yemi Alade]
Oh my baby
I’m available
Baby no dey
I go dey for you
Put it down on me
Put it tantantantan
Oh my baby, I’m for you
Oh my I’m for you o