ODUMODUBLVCK
MAMA PRAY 4 ME
INTRO (AGUNNA)
Mama pray for me eee
All the things I see
Protect me from opps round me
Na up in the streets I be
(GMK bout to make that doe)
CHORUS (AGUNNA)
Mama pray for me eee
All the things I see
Protect me from opps round me
Na up in the streets I be
If u no sabi eee
Angels cover me
Protect me from opps round me
Na up in the streets I be
Mama pray for me eee
All the things I see
Protect me from opps round me
Na up in the streets I be
If u no sabi eee
Angels cover me
Protect me from opps round me (Na up in the streets I be)
VERSE (ODUMODUBLVCK)
I go find you with gun (tuh tu)
If you like make you run
Toy gun... Not if at all (tuh)
Nothing Dey to talk
Oboy wey my funds
Reeplay whey your plug?
VERSE (REEPLAY)
I go holla am make him pull up
Sharperly gather tools (sharp)
Spray the fools (fools)
Till their body reduce
VERSE (ODUMODUBLVCK)
Disembark any capping manchy redirect every racket (racket)
Antiworld and business
Too close... Be like toothbrush and toothpaste
VERSE (REEPLAY)
I been dey tell my n***as we dey on top
We go stunt on top and we no go flop
We go shak Gordons, we go pop Champas
Rappers we go buy them Pampers
Haba
CHORUS (AGUNNA)
Mama pray for me eee
All the things I see
Protect me from opps round me
Na up in the streets I be
If u no sabi eee
Angels cover me
Protect me from opps round me
Na up in the streets I be
Mama pray for me eee
All the things I see eee yeah
Protect me from opps round me
Na up in the streets I be (yeah... whoo)
If u no sabi eee (yeah)
Angels cover me
Protect me from opps round me (Fat... Boy... E)
Na up in the streets I be
VERSE (FATBOY E)
Ask about me for Abj na the streets I Dey (Facts)
Time to time I dey tanana my mama make she pray
Cause for this side no be childs... No be play
If no take time na your belle dem go spray (tu tu tu)
No love, joy, trust for street
Any man for here fit betray
I apply 99 percent intelligence
I Dey use Akonuche
VERSE (SHAGBA)
All day in the Bando (bando)
Put money on your head like Louis hat
Hear a knock on the door omo who be that
Confirm that bitch no go gba be oshi
If she be snitch omo major loose guard
I no like Hilux me I too love Prado
I no like handcuffs
I too love Van Cleef
OUTRO (AGUNNA)
Mama pray for me eee
All the things I see
Protect me from opps round me
Na up in the streets I be
If no sabi eee
Angels cover me
Protect me from opps round me
Na up in the streets I be