ODUMODUBLVCK
BTC

[Intro]
Black sheep forever, black sheep for life
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK
Who dey zuzu?

[Chorus]
What is the matter, [?]?
If you show me your love, I go dey hear 'til dawn
Odumodu can you be all I want?
(Ọmọ ológo), my love
You can out it [?] I dey for bank like this (Oya na receive your blessing)
Say na BTC (Them say), your type na cash and carry (I'm a big girl)
We dey for VIP (Big boy), the girls are climbing me
Omotena you say na BTC (Them say), your type na cash and carry (I'm a big girl)
We dey for VIP (Big boy), the girls are climbing me

[Refrain]
Make dem comе with their bandana (Come)
I say I go show with my n***a man (Who be that?)
Who and who for thе (Their papa)
[?]
[?] (Okay)
I say I go show with my n***a man (Disembark)

[Verse]
Hey, Don Picasso (Don)
I dey for her box eighteen o
Del Piero, (Okay) [?] Andre pelo
Pass that kele for my bro, make him dey flex, make him dey flenjor
Kiss to her neck
Roll big igbo, party turn to event
Odumodublavck I dey come with my men
Na the same men wey carry my matter for head when I was in jail
Na the same girl wey pam my kala for checkpoint [?]
[Chorus]
What is the matter, [?]? (Omo ológo)
If you show me your love, I go dey hear 'til dawn
Odumodu can you be all I want?
(Ọmọ ológo), my love
You can out it [?] I dey for bank like this (Oya na receive your blessing)

[Verse 2: Bobby Ibo]
[?]
I need you to be pampered
I dey with men we spend money like bastard
[?]
I dey feel am? Shey dey feel am?
[?] I go give am
You want to ball with the big boys, Kono Pillars
Big name, big moves, I be Godzilla
Chai, way too many people outside (Way too many people outside)
Way too many woman wan try
Can touch my baby o, eziokwu

[Chorus]
What is the matter, [?]?
If you show me your love, I go dey hear 'til dawn (Na me be their ọmọ ológo)
Odumodu can you be all I want?
(Ọmọ ológo), my love
You can out it [?] I dey for bank like this (Oya na receive your blessing)
[Outro]
(Modu talk to this girl)
Say na BTC (Them say), your type na cash and carry (I'm a big girl)
We dey for VIP (Big boy), girls are climbing me
Say na BTC (Them say), your type na cash and carry (I'm a big girl)
We dey for VIP (Big boy), girls are climbing me