ODUMODUBLVCK
WOTOWOTO SEASONiNG
[Intro]
(Craze)
(Gothic issues) Drive-by, who jonze, who jonze?
Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters (Who jonzev?)
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK (NATIVE)

[Chorus]
This be my victim
Whip one, whip two, whip through, kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along with the men for the win-win (Chinke, God)
Drive-by, who jonze? (Who jonze?) Sching him, wotowoto seasoning (Who jonze? Prra)

[Post-Chorus]
Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Ooh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh, Aba boys)
Oya oh (Prra)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Yeah (Woah)

[Verse]
I dey find one kele wey go give me heavy dose (Eh)
Play me tiki-taka, we run the monkеy post (Ayy)
Doggy pose, I give her yakata (Shе collect)
Pakuromo give am abara
For yansh, wallahi, you do the stanky legg (Poo)
I shoot, e die, e turn to cadaver (Ayy)
The skeng, e tight, the Hammer wey I palm
I drink, I high (Who you be?)
Omo, na me be the guy, but
[Chorus]
This be my victim (Abobi, what is up?)
Whip one, whip two, whip through, kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along with the men for the win-win (Chinke, God)
Drive-by, who jonze? (Who jonze?) Sching him, wotowoto seasoning (Who jonze? Prra)

[Post-Chorus]
Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
(Woah)
Oya, oya, oya oh (Oya oh)

[Outro]
Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK
Fire in my condo, Django (NATIVE)
Ayy-ayy-ayy, yeah
There is fire in her—