[Intro: ODUMODUBLVCK]
E don start? (Prra)
Emrld (Yeah, yeah, yeah, yeah)
Men mount (Okay)
Kilo wi?
Black sheep forever, black sheep for life
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE Records, you get me? ODUMODUBLVCK (Prra)
NATIVE, yeah (Prra)
[Chorus: ODUMODUBLVCK]
Even if na for my people (Poaw)
I no go lay down on my pistol
I no go follow protocol
Shayo dey to brush my teeth, oh (Ayy)
After I don smoke Igbo for setting were dem say make we no smoke (How many, wey dem?)
Dem say make she no wine her bunda
They must be joking, my shawty scatter protocol (Never)
Dem say make she no wine her bunda
They must be joking, my shawty scatter protocol (Protocol oh)
[Verse 1: ODUMODUBLVCK]
Corny man go bury corny man (Hin go bury am)
Corny man na continental scammer man (Hin go pieces some)
I dey look house of the person wey go interrupt my ego
Everything go enter body bag
The leg, the head, the ear, the kidney, all the best (Yeah, prra)
Forget the violence, abeg make she come here show herself (Ahh), haha
If she tender I go touch (I go touch)
If she give me I go chop (I go chop)
ODUMODU put me on the floor (Easy)
PG carry shayo come
Igbo dey my back
I go roll up jumbo tie (Ah)
See the police man dey come (Come)
I go blow am for hin face (Face)
Then I tuama for my life
[Chorus: ODUMODUBLVCK]
Even if na for my people
I no go lay down on my pistol
I no go follow protocol
Shayo dey to brush my teeth oh
After I don smoke Igbo for setting were dem say make we no smoke
Dem say make she no wine her bunda
They must be joking, my shawty scatter protocol
Dem say make she no wine her bunda
They must be joking, my shawty scatter protocol
[Verse 2: Teni]
Laapa scobo rayfia, mọ gbé wèrẹ wó Scolovakia
Teni makanaki pá wọn, èmi gan gan idan
And if e dey pain you, oya make you swallow Panadol, shut up (Mechonu)
This one motor sport, Lekki-Epe in my double door
Drift! like an Abuja boy
Smoke everywhere, until the tyre burst
Like this, me I no fit die, I nor fit lose
24/7 I'm always in the move
Money on my mind I dey steady catch cruise
God dey my side so I no go-
Like this me I no fit die, I nor fit lose
24/7 I'm always in the move
Money on my mind I dey steady catch cruise
God dey my side, how am I suppose to lose?
[Chorus: ODUMODUBLVCK]
Even if na for my people
I no go lay down on my pistol
I no go follow protocol
Shayo dey to brush my teeth oh
After I don smoke Igbo for setting were dem say make we no smoke o
Dem say make she no wine her bunda
They must be joking, my shawty scatter protocol
Dem say make she no wine her bunda
They must be joking, my shawty scatter protocol
[Verse 3: Masicka]
Rolling out, rolling high
She fall in love, she love the style
Jump inna the benz, she love the ride
Di burner stay close, nuh crush the vibe woah
Up deh right now, me cup deh pon full
Me puff di hydro, bring the bank outside
Yeah she gonna act wild, yeah that’s what I know
Spread the bread fast and gyal a wine slow
Long life, riches fi whole a my bros
Fire pon me belly yeah wherever I go
Ready yeah we ready yeah we ready like woah
Ready like woah
Ready yeah we ready yeah we ready like woah
Thugs dem heavy like, beg the father wash me sins dem every night
Get mommy purse and put some bread inna it
Rise up the laser beam and put dem head inna it
Ready yeah we ready dawg
Ready yeah we ready yeah we ready like woah
Ready like woah