Sauti Sol
Oya Come Make We Go
Oya come make we go Make we go to all the places wey we talk say we go like to go before Make we go make we see wetin dem dey do for their Make we feel am make we check am If na two head them dey use we go know But na after how we go

We go know o

Wether na true talk Wether na lie them dey blow Oya come make we go oh oh Oya come make we go oh oh Oya come make we go Make we go to all the places wey we talk say we go go before Make we go make we see wetin dem dey do for their Make we feel am make we check am

If na two head them dey use we go know

That's how we learning something We go know o Wether na true talk Wether na lie them dey blow Oya come make we go oh oh Oya come make we go oh oh I know people keep on telling me Their is nothing like a miracle If you try In this circle of life But i am an example I know that you can make it in this life If only you try Stand up and beat up your chest Don't let nobody tell you make you settle for less When ever???? Sharp sharp show make we halele dey go Oya come make we go Make we go to all the places wey we talk say we go go before Make we go make we see wetin dem dey do for their Make we feel am make we check am If na two head them dey use we go know But na after how we go We go know o Wether na true talk Wether na lie them dey blow Oya come make we go oh oh Oya come make we go oh oh Oya come make we go Make we go to all the places wey we talk say we go like to go before Make we go make we see wetin dem dey do for their Make we feel am make we check am If na two head them dey use we go know But na after how we go We go know o Wether na true talk Wether na lie them dey blow Oya come make we go oh oh Oya come make we go oh oh A child is born Into this world She takes one step eh two step and what next? A life to remember Eti umekwama (no) nikama kusema kwamba ulivyoumbwa na Mola Yani ulivyo simama Sana (sana) huwezi kufanya Coz If you don't try you don't get And if you don go then you never ever know know If you don't jump you never fly And if you don't fall then you'll never feel the pain. Time is a healer Pain is a teacher Music is a stress reliever Be a believer Oya come make we go Make we go to all the places wey we talk say we go go before Make we go make we see wetin dem dey do for their Make we feel am make we check am If na two head them dey use we go know But na after how we go We go know o Wether na true talk Wether na lie them dey blow Oya come make we go oh oh Oya come make we go oh oh Oya come make we go Make we go to all the places wey we talk say we go go before Make we go make we see wetin dem dey do for their Make we feel am make we check am If na two head them dey use we go know That's how we learning something We go know o Wether na true talk Wether na lie them dey blow Oya come make we go oh oh Oya come make we go oh oh