Joeboy
Baajo
[Intro]
Ay ay ayo D3mz, pick it up

[Verse 1: Kwesi Arthur]
Abi you want make I come to you tonight?
Shey you dey want company yeah yeah? (Company yeah yeah)
I picture the things I go do to you tonight
You for shun dey run from me yeah yeah

[Chorus: Kwesi Arthur]
Oh baby girl baajo
No motromojo
Now if you say you want me
Ɔdɔ mmɛ twetwe wo nan ase oh
Baby girl baajo
No motromojo
Now if you say you want me
Ɔdɔ mmɛ twetwe wo nan ase oh

[Bridge: Kwesi Arthur]
Kɛ jo jo
Jojorikɛ jo-jo
Jojorikɛ jo-jo
Jojorikɛ jo-jo
Kɛ jo-jo
[Verse 2: Kwesi Arthur]
Girl bra bɛgye (Jojorikɛ jo-jo)
Afiefoɔ nyinaa aso bɛte (Jojorikɛ jo-jo)
Mahyehyɛ mpaninfoɔ akyɛdeɛ (Jojorikɛ jo-jo)
Latex oh (kɛ jo-jo)
I no even do nothin' to you
So why you wanna leave oh?

[Chorus: Kwesi Arthur]
Oh baby girl baajo
No motromojo
Now if you say you want me
Ɔdɔ mmɛ twetwe wo nan ase oh
Baby girl baajo
No motromojo
Now if you say you want me
Ɔdɔ mmɛ twetwe wo nan ase oh

[Verse 3: Joeboy]
Baby don't you leave me, don't go
Ma sare, ma lo
Ma salo, oh no
I no go delay, joo ma fo
Only you dey, I no get backup
When I wake up in the morning na you I dey first call
And I, don't really wanna break up
I want to make you my last bus stop
Oh na na yeah (Yeah yeah yeah)
Wetin e go take?
Wetin you want make I do again?
You for reason my pain oh
[Chorus: Kwesi Arthur]
Oh baby girl baajo
No motromojo
Now if you say you want me
Ɔdɔ mmɛ twetwe wo nan ase oh
Baby girl baajo
No motromojo
Now if you say you want me
Ɔdɔ mmɛ twetwe wo nan ase oh

[Bridge: Kwesi Arthur & Joeboy]
Kɛ jo jo
Jojorikɛ jo-jo
Jojorikɛ jo-jo
Jojorikɛ jo-jo
Kɛ jo-jo
Jojorikɛ jo-jo
Jojorikɛ jo-jo
Jojorikɛ jo-jo

[Outro: Big Homie Flee]
Ground up chale