[Intro: Ajebo Hustlers & Omah Lay]
No no no, hmm
Original
Oh, no, no, no, no, no, no
[Verse 1: Ajebo Hustlers]
Kpos!
I go dey put myself in order
Make I no go kpai person daughter
No be only me be her lover (Oh, araba bambam)
If na play make you stop am
Abeg make you use your upper (Oh, araba bambam)
Before dem say na only me dey chop am
Go dey out myself in order
Before them do omugwo for the matter
Obuolobuolo just dey hala say the rumor don dey yapa (Oh, araba bambam)
Her bobby dey balabala
Obolo childs obu rubber
[Pre-Chorus: Ajebo Hustlers]
She let me climb all night
She coming right on time
She dey givе me pronto, low low
What I really want is YOLO
We making lovе all night (Love all night)
She coming right on time (Coming right on time)
She give me pronto, low low
What I really want is YOLO
[Chorus: Omah Lay]
Patricia, mm
I dey put am, mm
She dey feel am, mm
She dey lick am, mm (No, no, no, no)
E dey sweet am, mm
I dey give am, mm
Panel beat am, mm
When she need am
Iyo o, iyo oh oh
Nobody no know, say me and you don mm, mm
Say me and you don mm, mm
[Verse 2: Ajebo Hustlers]
Roborobole, gau and araba style
She waka make you enter my way
Girl you chop my pay
Only you dey make my day
You dey whine fit to make a man craze
I say roborobole, gau and araba style
Come grind for me girl Ekaete
Girl you rub my chest
Girl you dey make my day
Come whine for me girl Ekaete
I say roborobole
[Chorus: Omah Lay]
Patricia, mm
I dey put am, mm
She dey feel am, mm
She dey lick am, mm (No, no, no, no)
E dey sweet am, mm
I dey give am, mm
Panel beat am, mm
When she need am
Iyo o, iyo oh, oh
Nobody no know, say me and you don mm, mm
Say me and you don mm, mm
[Verse 3: Omah Lay]
Give me mm, mm
Give me another, mm
Give me another 'til I get gorimapa mm, mm
Drown for my, mm
Holy water, mm
Ten litre e no go do mammy water
Araba bambam
Girl you fit off the lantern
Swear we go turn the mattress
No tell me calm down
Baby no tell me calm down
Ngozi Chimamanda
Araba bambam
Swear she go hear this matter
Say e go continental
Don't tell me calm down
Ngozi Chimamanda
Swear she go hear this matter
[Outro: Ajebo Hustlers]
It's STG
Kpochochochocho
Make way, bad boy is coming through
Ajebo Hustlers
Kpos lifestyle