Ransom
Folake
Hook

Folake folake folake shey you love me for my money?
Imade ti bade who bade i go touch you for your body o
Versace givenchy Armani i report you to your mummy o
Folake folake where you dey shey you talk sey you go love me o

Chorus
Say you make me fall in love(×3)

Verse 1
Your body your body your body
Give me love anytime when i dey o
Baby girl no dey form for me
I dey wait make you show me the way
Because you get pride and youre pride no dey let call me
Because I get pride and i no fit to say sorry
Say what you want what you want,what you want from me
No dey form girl see i know say you want money

Hook

Folake folake folake shey you love me for my money?
Imade ti bade who bade i go touch you for your body o
Versace givenchy Armani i report you to your mummy o
Folake folake where you dey shey you talk sey you go love me o

Chorus
Say you make me fall in love(×3)

Verse 2
Bust down
Make me fall in love until I touch ground
Yeah she only love me cause I'm up now
Middle finger deuces put em up now give a fuck now
But her nyansh tho
Anytime she leaving i dey catch cold
Wetin she dey carry me I gots know
Know she only love me for the cash flow
Don't attract broke
But im in here with my brothers from the land tonight
And we used to women thats digging on your land to mine
All the gold that you got dont really understand the lies
My hands are tied i gotta get some answers right