[Verse 1]
Tell me wetin dey sup
Kin to so pe mo n bò
Anytime we dey ball
We dey order oscroh
Do you got this on lock?
Mo ma n so pé on God
Let 'em know that we outside
Everyday is on lock
[Pre-Chorus]
Ṣìnà fẹ́rẹ̀ẹ́ fẹ́, ṣìnà binti (Ah)
O n so kenkele with your bikini (Ah)
Please remember me, please remember me
Just do that for me baby (Do that)
[Chorus]
If I no drop shingbain, má fọ
I'm fine, you should know
Shebi emi ṣ'omo ologo
Evian, e go flow
Phenomena sef she no know
But na so e dey go, sọ mo owo ti mon kpa for onе show?
Mmm, you no go fit know
If I no drop shingbain, má fọ
I'm fine, you should know
Shebi emi ṣ'omo ologo
Evian, е go flow
Phenomena sef she no know
But na so e dey go, ṣo mo owo ti mon kpa for one show?
Girl, you no go fit know
[Verse 2]
This is the best moment of my life, oh
If the government e come like oh
Make dem legalize loud for this side oh
Imagination go wound me oh
Fa-mi-re-do-so-mi-re-do
Ileke gan like e trumpet, oh
Baby if we come date e perfect, oh
Imagination go wound me, oh (Ah)
[Pre-Chorus]
Ṣìnà fẹ́rẹ̀ẹ́ fẹ́, ṣìnà binti (Ah)
O n ko kenkelene with your bikini (Ah)
Please remember me please remember me
Just do that for me baby
[Chorus]
If I no drop shingbain, má fọ
I'm fine, you should know
Shebi emi ṣ'omo ologo
Evian, e go flow
Phenomena sef she no know
But na so e dey go, sọ mo owo ti mon kpa for one show?
Mmm you no go fit know
If I no drop shingbain, má fọ
I'm fine, you should know
Shebi emi ṣ'omo ologo
Evian, e go flow
Phenomena sef she no know
But na so e dey go, ṣo mo owo ti mon kpa for one show?
Girl, you no go fit know