BNXN
Company
[Intro]
Higo

[Verse: Buju]
Oh yeah
Baby give me chance let's relate
Lovin' be the reason I go sleep for your gate, you know
Oga help me call Aunty Kate, I know say oga but I wan relate you know
She be ole, can she carry all my lovin all the way
And she tell me, she go give another man wetin she plan to give me

[Chorus: Buju, Wani, Both]
Oh I need your company oh
Oh I need you beside me you know
But I cannot beg you for your love you know
So tonight I'm turning up with all the
Causing yeah
You know that I don't care
So I like, want pop one drink while you know I no fear
Hoes in here
So you know I don't care
So I like, want pop one drink while you know I no fear

[Verse: Wani]
No, girl I no fi kill myself on top your matter
Slow, anywhere you dey me I dey on top your matter
No, girl I no fi kill myself on top your matter
Slow, anywhere you dey me I dey on top your matter
All here by myself
Send my man a coming buddy, they want vex
Send me a girl a coming buddy, they want sex
Yes send me that text, Buju tell them what's next

[Verse: Buju]
So mami whine slow pon me, whine got contest
I see nobody in your contest, with you
The way you whine that waist make want play and I can't contest
(Contest, contest, contest, contest)

[Chorus: Buju, Wani, Both]
Oh I need your company oh
Oh I need you beside me you know
But I cannot beg you for your love you know (know, know, know)
So tonight I'm turning up with all the
[?]
You know that I don't care
So I like, want pop one drink while you know I no fear
Hoes in here
So you know I don't care
So I like, want pop one drink while you know I no fear

(So I like, want pop one drink while you know, I no care)