Bnxn
Right Energy
[Chorus]
Ogbe ni kalo party na the right energy
Egbete kilo fun mi kole gbe mi debe
Maro di e fun mi
Ijo kijo kijo ko sey kansamigo as wanna dey this settings
You know Christmas is coming baby bounce it for me and na different billing
Billing

[Verse]
So Ogun do goji fhun mhi make I feel your Loving
Condition wey you give me pelu ceremony I dey feel your doings
San wo San wo na person wey datch something is that not interesting
Cause when we dey for setting is a big lesson na this pass a learning
Hmmm

[Pre-Chorus]
Show me a life
Buju no go cancel
I wan make it slidе
Sey pe wo lo ja ju
Wan me alivе
Baby na gbaladun
Down for the night
Show you what I can dooo

[Chorus]
Ogbe ni kalo party na the right energy
Egbete kilo fun mi kole gbe mi debe
Maro di e fun mi
Ijo kijo kijo ko sey kansamigo as wanna dey this settings
You know Christmas is coming baby bounce it for me and na different billing
Billing
[Pre-Chorus]
Show me a life
Buju no go cancel
I wan make it slide
Sey pe wo lo ja ju
Wan me alive