Davido
Biggest Backside
[Intro]
(It's Young John the wicked producer)
Yeah!
Eh eh eh

[Chorus: Davido]
E fit be my mind
E fit be my eyes
But I'm just looking for an angel in the skies
I'm just looking for a girl with my eyes when I'm high
No be girl wey go tell me bye bye
I want a girl wey go open, wey go turn me high high
You no dey look another man side
I'm just looking for the omo with the biggest backside
(Biggest backside)
And I'm just looking for the omo with the biggest backside

[Verse 1: Davido]
I got my eyes on the prize, no be lie
Baby girl shake your butt for me
You know the girls come around every night wey you know Young John pon it
It's Davido with the praises, just having fun with young money
I put it down on the stage for my fans and you know dem girls love it
I remember looking up to Don J
Don't get me wrong I still look up to Don J
Now my gbedu dey bam from here to Bombay
I'm living large dey no born me to complain
[Chorus: Davido]
E fit be my mind
E fit be my eyes
But I'm just looking for an angel in the skies
I'm just looking for a girl with my eyes when I'm high
No be girl wey go tell me bye bye
I want a girl wey go open, wey go turn me high high
You no dey look another man side
I'm just looking for the omo with the biggest backside
(Biggest backside)
(Biggest backside)
And I'm just looking for the omo with the biggest backside

[Verse 2: B-Red]
If love is a crime, lock me for prison
Troway the key, jam it for frisson
My love for you na every season
The way you move dey make me dey greasing
She tell me say she want the koko
I tell am say, "Owo ni koko"
She tell me say she want to go go
So I took her to a place in the upper west side

[Bridge: Davido]
Girl I can do this normally
But for you I travel so far
Girl your bum bum dey
E dey make my head dey scatter
I go live another day
Just to view your biggest baka
Omo you got to love it
Omo I want all of it