Davido
Gbetiti
Another classic one
Dammy krane, Shatta wale
Yoiyo, Uuu-ukwu
Dammy krane for the girls them
O.B.O
Leggo!
Obodobo, Ebelebe
Link us, Oya give them
Banger, O shi mi l'hanger
Gbetiti! Oya link up
Gbetiti-i-i-i eeh!
Gbetiti-i-i-i-i, Je kan mope
Gbetiti-i-i-i
All the way wey I go, all the girls
Them-a link up
Gbetiti-i-i-i eh! Gbetiti-i-i-i eh
Gbetiti-i-i
All the way wey I go all the girls
Thema link up
Oya link shatter
Me Dammy Krane
Taah, everyday is a holiday
Another Party tonight, Hennessey &
Champagne
We go dey spray like fire service
Na Na Na Na, A ya ya ya
Nath girl we have in-a Ghana
So Bend down low, make we do my
Show
We gbetiti, you dunno
Ride me boat, kumonogo
Kumonogo thema sharp photo
Baby girl wambi, wambi
See all of them-a wine-a Bombay
Bombay... bombay dem na sing bad
Man don tay
Shatta wale, Dammy krane Again
Gbetiti-i-i-i eeh!
Gbetiti-i-i-i-i, Je kan mope
Gbetiti-i-i-i
All the way wey I go, all the girls
Them-a link up
Gbetiti-i-i-i eh! Gbetiti-i-i-i eh
Gbetiti-i-i
All the way wey I go all the girls
Thema link up
Eh, make your bom bom shake eeh
Make your bombom shaaake eeh
Shake-aah eeheeeh
No, make your bom bom break, eeh
Eeh
For your bom bom sake, eeh, eeheeh
Eh! Girl... I go drive Bentley
Eh! You go drive Benz
Uhhn... I go rock movie
Baby girl I go buy you Gucci eheh
We go fly jet ahn
We go gbetiti ahn
So can gbetiti eh...
Omo gbetiti-i-i-i eeeh
Obodobo, Ebelebe, Link us!
Oya give them
Banger, o shi mi l'hanger
Gbetiti! Oya link Up
Gbetiti-i-i-i eeeh!
Gbetiti-i-i-i eh, Je kan mope
Gbetiti-i-i-i
All the way wey I go, all the girls
Them-a link up
Gbetiti-i-i-i eh! Gbetiti-i-i-i eh
Gbetiti-i-i
All the way wey I go all the girls
Thema link u
Tinuke, Folake, Vanessa, Nadia oh
Nadia... mo fe izzue. Call me on my
Phone make we link up
Masterkazzy-yyy-yy-yy now
Gbetiti, Otutu, Ogbonna, Olata, Oh my
God