Black Sherif
WOTOWOTO SEASONING
[Intro: ODUMODUBLVCK]
(Craze)
(Gothic issues) Drive-by, who jonze
Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters (Who jonze)
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK (NATIVE)

[Chorus: ODUMODUBLVCK]
This be my victim
Whip one, whip two, whip through
Kala na the real thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chineke, God)
Drive-by, who jonze (Who jonze), sching him
Wotowoto seasoning (Who jonze, prra)

[Post-Chorus: ODUMODUBLVCK]
Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Ooh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh, Aba boys)
Oya oh (Prra)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Yeah (Woah)
[Verse 1: ODUMODUBLVCK]
I dey find one kele wey go give me heavy dose (Eh?)
Play me tiki-taka, we run thе monkey post (Ayy)
Doggy pose, I give hеr yakata (She collect)
Pakuromo give am abara
For yansh, wallahi, you do the stanky leg
I shoot, e die, e turn to cadaver (Ayy)
The skeng, e tight, the Hammer wey I palm
I drink, I high (Who you be?)
Omo, na me be the guy

[Chorus: ODUMODUBLVCK]
But, this be my victim (Abobi, what is up?)
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chinke, God)
Drive-by, who jonze (Who jonze), sching him
Wotowoto seasoning (Who jonze, prra)

[Post-chorus: ODUMODUBLVCK & Black Sherif]
Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh
[Verse 2: Black Sherif]
Tear them down into pieces
What you figure this be?
Follow me talk your gibberish kweku I never listen
My wingman say pimpim, pimpim till one line we are ticking
Every likkle thing on the wish list, talk to your baby, your love, your this thing
Na any3 saa na asem aba
They go talk say Kweku mu s3m anaa
Wo cause trouble na wagwan
Whole time na ma chalky she ta baba
Chocolati girl from Guyana
Gyina mi phone ni so
Kyer3 me nyoma ankasa
Ose ongyae ma min da
Me chata plane no m’bra m3 so ni n’sa
Nti y3 dey dey dey dey dey

[Outro: ODUMODUBLVCK, Black Sherif & Both]
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win
(Drive-by, who jonze)
Oya oh (Prra)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh