2Face Idibia
Only Me
[Intro]
Jay Sleeky Sleeky
Ojo!
Hahaha
Haha

[Verse 1]
If to say na just me
I'll be living like I don't care
Live my life unto nobody dey here
If na just me, I'll be doing anyhow
Because nobody go dey there to challenge me
Nobody supernatural
Live versus spirit of the carnival
The personality e no matter at all
Individuality cannot make us tall
I sing, I sing, for all y'all
Don't let anybody push you to the wall
Na community na im make us tall
Secret society na im break us all
I don't want to be talking like a preacher at all
I no want to do as I sabi pass all
I know say e no be everybody e sabi play ball
But arise, o compatriot, if Nigeria call
Some make you just dey do your thing, make I do my thing
Live and let living instead of to be feeling like a king
On top of nothing, stop the bragging on top the posing
Because you know say only na vanity vanishing
[Chorus]
Malo ro pe, omo pe won nikan lo ma lowo
Malo ro pe no be gbogbowa wey go make this money
Malo ro pe, omo pe won nikan lo ma lowo
Malo ro pe no be gbogbowa wey go make this money

[Verse 2]
I said, I said, I said, who get ear, make them hear
No go tell anybody say you see me for here
If na only me, you know say I no go dey care
Just like everybody I wish life is fair
Only me, there will be no one for me to dare
Nobody to follow me scatter money in the air
No one to lean on in times of despair
Too much of everything, but no one to share with
It will be only me going to the cinema
No girlfriend to tell once in a while say 'free me ma'
But now I got Funke, Enenu and Chidima
Plus I am the only superman in the area
Make you just dey do your thing, make I do my thing
Live and let living instead of to be feeling like a king
On top of nothing, stop the bragging on top the posing
Because you know say only na vanity vanishing
Hey!

[Chorus]
Malo ro pe, omo pe won nikan lo ma lowo (If to say na just me)
Malo ro pe no be gbogbowa wey go make this money (If to say na just me)
Malo ro pe, omo pe won nikan lo ma lowo (If to say na just me)
Malo ro pe no be gbogbowa wey go make this money
[Bridge]
If to say na just me
Nobody go hear my story
Nobody complaining
Unto na just me
That's why we need love
And unity
So I sing, say say