[Verse 1]
Be like I dey sha
Cause I start dey rap no be now
But my chick too say make I sing
So my rap all now bed for ground
So, I dey wake am orp
I pour water sef for in top
But in eye still no dey fit pop
Charley hurry, do then wake orp
Every bro in eye dey my top
Dem all just dey want soak my sound
I think my rap just came around
Be like I ju- just found my sound
Efn mess around with sR
And I bet your best go burn out
See, I bet your best go turn out to become sR
You see, you might think that we scared
That we can't make it cause we broke
But nothing go fit stop we bro
We throwing arrows with no bows
Never said we broke
And what we got is greater than, probably greater than Khali
See, we got the passion, got the zeal
See, see