Worlasi
Skreen Time
Bamba kaskey kpum samana
Kaskey kpum samana

Every day you burry your face
What sef you dey chase
Cellular time

You again, adey on your case
You dawg all your kiddies for cellular time
You making a scar wey nogo erase
Gbele the scar wey nogo erase
I got real love wey dey for your yard
But you want fake love Korshie, norji

Gimme my charger
Ago pop till my eye kaka
This screen
Ebi my friend
Be my padi
My mommy
My lover wey be my father

Mm m3b3 nam ny3 charger
Ago pop till my eye kaka
This screen
Ebi my friend
Be my padi
My mommy
My lover wey be my father