Sublime
Somtin New
De say somtin new,somtin new
Hmm somtin new,somtin new

Somtin new wey dem promise us years back oh
Somtin new wey de promise us years back
E no di show!

De say somtin new somtin new oh nana
De say somtin new
Somtin new wey de promise us years back oh
Somtin new wey de promise us years back
E no di show!!!

(Verse1)
Me fight life hard like a soldier
Me work so hard just to prosper
In ma own land me dey like stranger
Just to prosper me need to cross de border oh!

When u find bolo de go say mek u choko
If u no get resaux u go caler u for loko
Dats why ar choose na for hustle me for studio
Bolo day and night and ar know say ar go blow

(Hook)
Even though pay strong
Man go hustle for all kind way
Man go hustle for all side oh
Man go hustle till e go show!!!

(Chorus)
De say somtin new somtin new ohnanana
De say Somtin new somtin new
Somtin new wey de promise us years back oh
Somtin new wey de promise us years back e no di showohh

(Verse2)
If u want change somtin stop for di give pipo long story
If u want help somebody forget ur problem with e family
And I u want to judge me make sure say u be St mary
Lofor lofor lofor sengong nya bup lang mene chang lofor
Lofor lofor lofor sengong nya bup lang mene changu lofor hmm

(Chorus
Somtin new somtin new ohnanana
De say Somtin new somtin new
Somtin new wey de promise us years back
Somtin new wey de promise us years back e no di show

(Bridge)
See de way de do their tin like say de get was plans
De keep on promising,faking tins oh but we no di mind
Keep de hustle no ever give up oh,oh my brother
No di tire anytime u want to find de doh ohnah!
De real ngues pipo na gouvernement,de stop we for chop from sarra man
Vraiment ils sont trops goumant
Vraiment ILS sont trops goumant hmm
(Chorus)
Somtin new somtin new hmm,somtin new somtin new
Somtin wey de promise us years back oh
Somtin new wey de promise us years back e no di showooh..
Hmm hmm hmm..