Nomad
Road 2 Accra
[Verse 1]
The vip bus move like 11pm
Den we dey go ga
B4 we climb top we kill fufu
4 kejetia (welcome 2 las palmas)
Then the nyanya overchill
But at least no preacher
Dey put on som lil win film
I guess am from the laughter
These seats dier 1st class flights
Two left one right
I get som beats i go take write
To shorten the night
I wake mens ask am if e see ma headphones
E say e dey e bag unders so mek i use e own

[Verse 2]
Kubolor paa i bed deep so wey e wake me
Den i wan sleep till after kyebi honom bebi
See how e dey nod e big head take stretch ma headset
The driver start fire like e hear on yor marks get set
I wish say sombro go start preach mek i insult am small
No better gbemis on board too so here dey make dull
Mtchew...
Ei wait! I no shedda c dis girl
Den e cover e head top, b like e no dey feel well
The way e dey sweat dier fever or diahorrea
Flatu scent confirm ma latter theoria
Fine girl so wey yor intestines dey toss so
Dis one so so luncheon meat & turkey bottos oh

[Verse 3]
Ah chale mens e b u challenge the nyanya
Nah e from dat naija girl gbemisola ifunyanya
The way she kyia dier she for tell the driver mek e stop
Coz we hit another speed bump she go fit shit wana top
Oh those kind tinz just dey happen for films inside
Hm dey der no tell u wot do eli d last time
Local ga boy wey e slur take beg the driver by force
Ah i dey kai u show me the video for your laptop
...
Pls tell me its not the sound i tink it is
Pls tell me its tom brown u r tasting on yor lips
If it is then this tom brown is strong n rich
I never knew a tom brown like dis even exists
Lets stop lying to ourselves it is shit!!!
We are eating shit oh we are eating shit
But sister we just passed nkawkaw
U could have asked the driver to stop there or?
I wanted to do it at linda dor
Well now its on the floor n the window door
Driver ye be si oh guantatanamo fuor wo krom
Aha ablasti ti se nsaman puom
Chale mens i dey drop down den naked maself
Myself we 4 find water boff...4 wana health
I leff ma phone den ma bag coz chale new life
Naked & shitty in dark africa is dis life?

[Hook]
Yε nyina yε pε adwuma yε

[Verse 4]
See 59 galamsey guys covered in wet mud
Brown mportormportor
Say dem dey walk go ga chop kfc shun gari fortor
Den we forget say shit dey wana body
Coz we make used to the smell
Dey hold dema noses look we like
We just commot from n*** hell
We ask dem if pipe or river dey around
Dey say som new well
There norr Muhammed then Atef show up ask us if we dey need help
Dey say dey get information say som chrife radicals dey the bus top
We tell dem say som serious bottos bomb so we jus wan boff
Dey push past we run to the bus scream everybody go off!!!
...christian suicide bomber scream jesus is lord wey d roof blow off