V.T.
We Alright
I just want to kpie(die) right now
My thunder strike them no Dey hear the sound
But E no mean say I no go lightning cheer myself up
I got the peace of music in me o
Them goan be alright
We goan be alright
Them goan feel them vibe
Them Goan be alright
I cannot stop
(Be alright )
Till my mama smile
(Be alright)
I cannot stop o
(Be alright)
Till my people them smile o


Verse1:
Sow your coat according to your size
What if your tailor make mistake
For inside fight I still Dey fight
I pray I no blind till nepa bring light o
Cow bring milk we all go drink am
Some mama born pikin reject am
Na wetin you keep so you no suppose find am
(Wahala wahala Dey)
Them wan play me like 4 aside o
Cut my heart out say na design o
If you no get just begin to task o
Cause on payday you are chicken and rice o


Backstabbing n***as wanna ride with me
But I killed them all no apologies
We are not legal so we hard to see
Am always high on a low so fuck gravity
N***as goan catch AKs but goan die for me
I hate what I’ve become but whose gonna be bad for me
Mama say go make me proud I done it money safe and sound
Take a good look my bro at my fucking crown
God o God O God o God O God
Please help me save my legacy to my little boy called prime
Broke n***as no dime
They graduated in pains and covered it up with suits and ties
They Abel and I am cane
Them fake smiles is full of lies


I just want to kpie(die) right now
My thunder strike them no Dey hear the sound
But E no mean say I no go lightning cheer myself up
I got the peace of music in me o
Them goan be alright
We goan be alright
Them goan feel them vibe
Them Goan be alright
I cannot stop
(Be alright )
Till my mama smile
(Be alright)
I cannot stop o
(Be alright)
Till my people them smile o