Workaholics Anonymous

[Verse 1]

This 9 to 5 since astart am

Adey feel like Bayla den trap am

I swear sometimes if my boss dey fool e lef queer then I won slap am

Arriving late in the office, like I haven't been up since dawn

Nyɛ me fault Kasoa deɛ traffic sorr

Still me boss bɛ so me kon

He wants report, write up

Ma mail pii but he scrap am

Wayɛ ne ho headie e dey mark am

Ode ba late and wants it back fast

If I delay then he dey worry herr

E fit do ein body asɛ war bi chef

But if my pay delay ano dey hear tee

He no dey say sorry sef

That thing paa wey e dey worry men

That thing paa wey e dey bore me sef

So ago slave, till I retire?

And my sweat go go to the kids he go sire?

Work, work saa but I no go own thing

I feel like say afor do my own thing

Build my own dream, climb higher

I for quit this job oh man taya cos

[Hook]

Man dey work

Monday to Friday man dey work

Friday to Sunday man dey stress

Adwuma yi yɛ ara na yɛɛ yɔ nso what we get

Say what we get?

Still man dey work (Work-a-holics Anonymous)

Monday to Friday man dey work (Work-a-holics Anonymous)

Friday to Sunday man dey stress (Work-a-holics Anonymous)

Adwuma yi yɛ ara na yɛɛ yɔ nso what we get (Work-a-holics Anonymous)

Say what we get?

Still man dey work

[Verse 2]

Make nobody lie you brother

Being your own boss hard pass

If you get employees deɛ gyae koraa

You make loss sef you for pay the bastards

Money come you for reinvest

Bank loan sef den go reap interest

If you no make steady you go be in debt

If clients dey stress den I really vex

But how afor do, smile like a fool

Sometimes three weeks, nothing dey move

I for hype for streets but nothing dey to

Push I'm stuck, nothing to do

At least afit wake when I want

But adwendwen nti me da a me nda

My paddies dey make on the job

Ɔmo payday duru a, cash nkoara

Me ano get guarantee, say this month sef, some amount will come

Ɛba nso a sopi sopi, I no dey fit invest nti dabiara na hand to mouth

Me ntumi ntɔ what dey need me

Last week sef I sell my TV

Running, a business, no be, easy

Be like, afor, search my, CV

[Hook]

Man dey work

Monday to Friday man dey work

Friday to Sunday man dey stress

Adwuma yi yɛ ara na yɛɛ yɔ nso what we get

Say what we get?

Still man dey work (Work-a-holics Anonymous)

Monday to Friday man dey work (Work-a-holics Anonymous)

Friday to Sunday man dey stress (Work-a-holics Anonymous)

Adwuma yi yɛ ara na yɛɛ yɔ nso what we get (Work-a-holics Anonymous)

Say what we get?

Still man dey work

[Bridge]

Monday yeah, yeah, (Hustle)

Tuesday yeah, yeah, (Hustle)

Wednesday yeah, yeah, (Hustle)

Thursday yeah, yeah, (Hard)

Everyday yeah, yeah, (Hustle)

Everyday yeah, yeah, (Hustle)

Grind day yeah, yeah, (Hustle)

Grind day yeah, yeah, (Hard)