Nonso Amadi
Night In Maryland
[Verse]
See as the people don dey confuse, na riot
When I see the girlie don dey whine fire, I quiet
I mean I realize the lies, I mean really realize the lies
See as her body don dey 'cause riot, 'cause riot

[Verse]
I pray for peace but I'm ready for war
Mistake my kindness for bolo
Someone I called OG for life
I no go loose, last last na draw

[Pre-Chorus]
Blues and rhythm
New school villain
Sweet like cinnamon, I sting like venom
Daily papеr drip, I match with denim
Guys from woji dem ah house wе chilling

Blues and rhythm
New school villain
Sweet like cinnamon, I sting like venom
Daily paper drip, I match with denim
Guys from woji dem ah house we chilling

[Chorus]
Girl I dey for Maryland
And the traffic dey for the junction o
Where I dey for Maryland
And the studio sef wey I trek from o
E no far from Maryland
Shey you go let me know
Where you come from o
When I dey for Maryland
When I dey for maryland
[Verse]
See as the people don confuse, na riot
When I see the girlie don dey whine fire, I quiet
I mean I realize the lies, I mean really realize the lies
See as her body don dey 'cause riot, 'cause riot

[Verse]
Imagine all the time when dem shun me
Imagine all the kele wey no look my way
Imagine all the pa wey I come miss
Imagine all the friends wey be enemies
Knife for my back no dey conceal
Same knife I take use unveil
I no be your mate no dey compete
My pocket dey swell no be konji

[Pre-Chorus]
Blues and rhythm
New school villain
Sweet like cinnamon, I sting like venom
Daily paper drip, I match with denim
Guys from woji dem ah house we chilling

Blues and rhythm
New school villain
Sweet like cinnamon, I sting like venom
Daily paper drip, I match with denim
Guys from woji, dem ah house we chilling
[Chorus]
Girl I dey for Maryland
And the traffic dey for the junction o
Where I dey for Maryland
And studio sef wey I trek from o
E no far from Maryland
Shey you go let me know
Where you come from o
When I dey for Maryland
When I dey for Maryland

[Chorus]
Girl I dey for Maryland
And the traffic dey for the junction o
Where I dey for Maryland
And studio sef wey I trek from o
E no far from Maryland
Shey you go let me know
Where you come from o
When I dey for Maryland
When I dey for Maryland

Girl I dey for Maryland
Where I dey for Maryland
Shey you go let me know
Where you come from o
When I dey for Maryland
For girl I dey for Maryland
[Outro]
Yes Jah
We give thanks for love you know
For life
For energy, strength, perseverance, motivation, inspiration
There's magic in kindness
And integrity builds courage
Nonso, your very existence is a rebellion my brother
Discover the earth beneath the concrete
Plant the seed, then watch it bloom
Then watch it bloom
Then watch it bloom