Darkovibes
Sponsor (Financial Song)
[Intro]
Yh yh yh
Baby come down
We for run town
Balling sun up to sun down
M'awuraba eii you need your own crown
You my queen the way you hold me down
Come down your love go come round
Make we show am sey me be akonfam
Promise am sey make I go confam
Want to man see us confirm

[Verse 1: RJZ]
When I hold that kudi for my hand
Anywhere you want I go dey stand
From Ghana then Dubai to London
Your feet go never dey touch ground
Wey you go never see any disgrace
Me I go correct your mistakes
This be financial song
So so the money go come if you touchdown
Eii see I go give you my love if you never go complain
Eii I dey like the position that man dey for maintain
Eii you for know me by now you know sey man no dey play
Eii see your wish be my command
What you want you for say
[Chorus: RJZ and Darkovibes]
Call me bonanza
Baby I’ll your financier
Where's your confidence? (Ooh)
What you want I go fi finesse
Finesse for you eii
Call me bonanza
Baby I’ll your sponsor
Baby do the best (yeah)
Leave to me I go do the rest and sponsor eii
Yh i say mane me mane me(sponsor)
I go send things over send things over to you(sponsor)
Ose m'afe wo do nti
Kyerɛ me nea wopɛ yh na mɛyɛ ama wo oh
Mese wo se mu [?]
Mikɛ [?] baawo mli eii your love is mild

[Hook: Darkovibes]
Misumɔɔ Misumɔɔ alert oo
Ekɛ noko mba make alert oo
Kɛ plane fite kraa ekɛ banyiɛ
Ekɛ baa [?] ekɛ baa [?]
Misumɔɔ Misumɔɔ alert oo
Ekɛ December mba make alert oo
Kɛ plane fite kraa ekɛ banyiɛ
Ekɛ baa [?] ekɛ baa [?]
[Verse 3: Kiddblack]
I love it when you call up and tell me about your new hair
Was the baddest in the city when you flew here
Say you want a pair a jimmies for the new year
So I got to get a stack of 50 with the boy that got the blue hair
Grind through the city in a drop top (drop top)
We be getting litty and it don't stop (don’t stop)
When you are rolling with me girl we top top
And she know say all these other n***as knockoffs

[Chorus: $pacely, RJZ and Darkovibes]
Call me bonanza
Baby I’ll your financier
Call me bonanza
Baby I’ll your sponsor
Call me bonanza
Baby I’ll your financier
Where's your confidence? (Ooh)
What you want I go fi finesse
Finesse for you eii
Call me bonanza
Baby I’ll your sponsor
Baby do the best (yeah)
Leave it to me I go do the rest and sponsor eii
Yh i say mane me mane me(sponsor)
I go send things over send things over to you(sponsor)
Ose m'afe wo do nti
Kyerɛ me nea wopɛ yh na mɛyɛ ama wo oh
Mese wo se mu [?]
Mikɛ [?] baawo mli eii your love is mild