[Intro]
Yeah wassup, this is Mark Drummond
The people call me, "The amazing MKD"
Yo
Yo
Yeah, we getting ready to put it down here on the Lagos to L.A connection
Yeah, yes o
Nothing dey happen!
2Face
Kennis Music
The amazing MKD
We putting it down one time
Here we go
[Chorus: 2Face]
Catch the vibe and get the feeling
Tell your man that you are willing
What I have is what I'm giving
I’m really 'gon try-y-y-y to keep the love on li-i-i-ine
Catch the vibe and get the feeling
(Keep on rocking baby)
Tell your man that you are willing
(Keep on rocking darling)
What I have is what I'm giving
(Keep on rocking baby)
I’m really 'gon try-y-y-y to keep the love on li-i-i-ine
[Verse 1: 2Face]
Ay!
As I dey waka dey go
Wetin dey happen na e funky so
After the show, na the party o
The party go happen for my end o
Even if you no be my friend o
Come and party with my friends o
Shika la koku lepassa yo
So they point and kill, you go carry dey go
But to say, the blood, and the blood dey go
So police protection essential o
Police protection go plenty o
Wey even if you ready, you go pon dey go
You go start to dey show yourself o
Come to the center and start to kolo
Start to be feeling like a monkey o
Hey, jay, jay, like a donkey o
Jump and touch the ceiling o
Help to sing the singing o
I go spray una my money o
I go spread till the end of the party o
But this kind party, you know the gbedu dey go
You no go know say some don dey show
This kind party no dey end o
This kind party dey must to pursue you o
Hey!
[Chorus]
Catch the vibe and get the feeling
(Keep on rocking baby)
Tell your man that you are willing
(Tell your man that you are willin')
What I have is what I'm giving
(This is what I'm giving to you)
I'm really 'gon try-y-y-y to keep the love on li-i-i-ine
Catch the vibe and get the feeling
(Keep on rocking baby)
Tell your man that you are willing
(Keep on rocking darling)
What I have is what I'm giving
(Keep on rocking baby)
I’m really ’gon try-y-y-y to keep the love on li-i-i-ine
[Verse 2: Natives]
Okay, as we plan before
Na in we comot from gipsy o
Hey, chai, check your time o
The party dey start my end on the dot o
You no fit afford to be late yeah
Na we suppose to arrange the place o
Hey, na true talk na you dey talk o
I check my time for the thing, get e faulty o
Make you see as the thing dey delay o
You go think say na 8 we dey knack o
Oya, enter motor make we start dey go
Before 2Face start dey bore me o
Oga friend, take the phone, make you call am o
Make I call am, tell am, say we dey come e o
Make e no be like say we don lost e o
2Baba, no lele, he go sing the show
But the hoda be plenty for road e o
Which kind yawa be this e o
Thank God, we don reach the party o
Just in time, which you tell us, dem start the show
All the boys be the dem, dey flex o
I leke leke dey play for the kwan di yo
Oya, pass me the bottle and start o
Make I start to dey quaff e o
Quaff and quaff till the end e o
Kolo, quaff, me sef, I go quaff e o
[Chorus]
Catch the vibe and get the feeling
(Keep on rocking baby)
Tell your man that you are willing
(Tell your man that you are willin')
What I have is what I’m giving
(This is what I'm giving to you)
I'm really 'gon try-y-y-y to keep the love on li-i-i-ine
Catch the vibe and get the feeling
(Keep on rocking baby)
Tell your man that you are willing
(Keep on rocking darling)
What I have is what I’m giving
(Keep on rocking baby)
I'm really 'gon try-y-y-y to keep the love on li-i-i-ine
[Verse 3: 2Face]
See, it is allowed to get naughty in this plantation, tonight
Yeah
It is allowed to get naughty in this plantation, tonight
But you got, you got to do your God some glory
Try to come without a gun
Do your God some glory, try to come without a gun
Get yourself a partner, do just what you wanna
And do your God some glory, try to come without a gun
Alright, uhn
Catch the vibe and get the feeling (Keep on rocking baby)
Tell your man that you are willing (Tell your man that you are willin')
[Chorus]
Catch the vibe and get the feeling
(Keep on rocking baby)
Tell your man that you are willing
(Tell your man that you are willin')
What I have is what I'm giving
(This is what I'm giving to you)
I'm really 'gon try-y-y-y to keep the love on li-i-i-ine
Catch the vibe and get the feeling
(Keep on rocking baby)
Tell your man that you are willing
(Keep on rocking darling)
What I have is what I'm giving
(Keep on rocking baby)
I'm really 'gon try-y-y-y to keep the love on li-i-i-ine
[Outro]
Keep on rocking baby (holla if you hear me, 6 strings, 1 bar)
Keep on rocking baby (1, 2, 3 to the 4, I want another)
Keep on rocking baby (1 to the 1, 2, 3 to the 4, I'm gonna give you what you came for)
Keep on rocking baby (1 to the 1, 2, 3 to the 4, yeah)
(1 to the 1, 2, 3 to the 4)
(Kennis Music, Lagos to L.A, putting it down with the one and only 2Face)