2Baba
Keep On Pushing
[Intro]
(Listen!)
Yeah eh
Yeah eh, ay ay ay ay ay ay
Yeah eh
Oh oh, oh oh
Yeah
Let's live it man
See


[Chorus]
I’ll keep on pushing
Pushing up ahead
Up through all the way
'Cause my eyes are red, red, red
I’ll keep on looking
Looking for the answers
To all the questions
Up in my head, head, head


[Verse 1]
Since I believe in the saying that they say that when you use your head well
You go chop well well
I also believe in the saying that they say that when you dress well well
Dem go address you well well
'Cause, I like to be pushing this motor
Believing like I’m winning the lotto
You sef sabi no be so
You want to live like a king na daso
Shebi wetin I talk na the true oh
I’m talking to you and you oh
This life na one, no be two oh
So here's what I'm gon' do oh
[Chorus]
I’ll keep on pushing
Pushing up ahead
Up through all the way
'Cause my eyes are red, red, red
I’ll keep on looking
Looking for the answers
To all the questions
Up in my head, head, head

[Verse 2]
Till the day that I go up
Be pushing slow and steady, oh ah
Make sure I'm ever ready o
Even when I see something wey I never see before, oh
Them no dey learn finish
Nobody holy pass
Nobody fit sabi finish
Move on instead of reverse
Shine your eyes in anything that you do
So at the end you no go turn to mugu
Face your own my own no concern you
And no be the same thing wey we come here to do
I work hard, I play hard ah in the party
So if I was you oh
Guess what I'm gon' do oh
[Chorus]
I’ll keep on pushing
Pushing up ahead
Up through all the way
'Cause my eyes are red, red, red
I’ll keep on looking
Looking for the answers
To all the questions
Up in my head, head, head

[Outro]
I believe in the saying that they say that when you work well well
You go chop well well
I also believe in the saying that they say that when you dress well
Dem go address you well well well
Eh
Eh eh
Eh eh eh eh eh eh
Eh
Eh eh
Eh eh
Eh eh eh eh