2Baba
Pako
[Intro]
Na so, na so, na so, na so
Na so
Okay now
We don come again now
We don come again
We don come again
Ehn
Ehn
Chai!


[Chorus]
If you good, you be pako o
If you bad, you be suegbe eh
If you good, you be pako o
If you bad, you be suegbe eh eh eh
We don come again
We don come to scatter the place again
We don come to make some funky noise again
So throw your hands in the air, have no fear
We don come again
We don come to scatter the place again
We don come to make some funky noise again
So throw your hand in the air, have no fear
[Verse 1]
Every parse guy
Make una arise
All dem we no arise
We go kribotomize
To be precise
We go dey markanamise
All men wey tries, you step upon me shoe size
Realize we no come to terrorise
This overnight, I just come to revolutionize
Naija music sing it man, it universalise
If you go achieve man, right in front of your eyes
When the music on, I see the light
We go keep it on till I see the sunrise
We no go compromise
So make you clear up for jaga-jaga
I say everybody scatter scatter


[Chorus]
If you good, you be pako o
If you bad, you be suegbe eh
If you good, you be pako o
If you bad, you be suegbe eh eh eh
We don come again
We don come to scatter the place again
We don come to make some funky noise again
So throw your hands in the air, have no fear
We don come again
We don come to scatter the place again
We don come to make some funky noise again
So throw your hand in the air, have no fear
[Verse 2]
Make I tell you about the place wey we dey come from
Person wey dey groove dey move the gum-gum
Person wey dey dull dey dance with dem bum bum
Person wey dey dance don feel like e dey burn
Person wey dey peep dem always on the run
Whether you ugly or you handsome
Nobody go come dey ask you for some ransom
Even if you like you go feel like you be don
Everywhere you look, every single junction
People dey happy dem just dey function
Dem go dey holla oyi eh, to the song
Person go dey craze, until the break of dawn
Carry the craze from Naija to Jadon
Mix am together in a peaceful kingdom
United Nation, don’t mention
If your mouth dey smell, make you lick tomtom
If you want to chuk, make you use condom
No forget where you dey come from
Ai!
Na spoil we spoil, we no dey thief


[Chorus]
If you good, you be pako o
If you bad, you be suegbe eh
If you good, you be pako o
If you bad, you be suegbe eh eh eh
We don come again
We don come to scatter the place again
We don come to make some funky noise again
So throw your hands in the air, have no fear
We don come again
We don come to scatter the place again
We don come to make some funky noise again
So throw your hand in the air, have no fear
[Bridge]
I smell fun in the air
Now tell me some good boy alright somewhere
Everywhere
I see party everywhere
That means say no be small jolly we go jolly for this year
Just close your eyes, fantasize, visualize
It feels good to be pakolise
Just close your eyes, fantasize, visualize
It feels good to be pakolise
'Cause

[Chorus]
If you good, you be pako o
If you bad, you be suegbe eh
If you good, you be pako o
If you bad, you be suegbe eh eh eh
We don come again
We don come to scatter the place again
We don come to make some funky noise again
So throw your hands in the air, have no fear
We don come again
We don come to scatter the place again
We don come to make some funky noise again
So throw your hand in the air, have no fear


[Outro]
Throw your hand in the air, have no fear
Na so, na so, na so
Chai!
If you good you be pako o