2Baba
Holy Pass HDV
[Intro]
Hey, people be acting like they know it all
Hey, ooh, people be acting like they know it all
Hey, oh, ah eh, ay, people be acting like they know it all
Oh oh ooh
See


[Verse 1]
See this type of thing wey we dey feel
Before you know you don the world dey start to kolo small
I no go lie we feel these things for real
Some people no believe am man even about them go down fall
It’s reality and you will see
That it pays nobody
To be feeling that they all and all
Try to visualize what I feel
And then I bet you what you see
Would be a picture of a garden wall
If you try to push am down
Try to enter the town
Try to see wetin dey happen around
Na so them go dey bring you down
Before you go know you go dey for six feet under the ground
Eh

[Chorus]
Some be acting that they know it all
But everybody knows that people rise and fall
Some rise up again just to stand up tall
And wiser and stronger
No matter how long you live
You can not learn it all
You go only do your best because you no go fit do all
If you want to criticize me, talk small small
You no holy pass
Eh, yarn small small
Make you dey yarn small small
Make you talk small small
Talk small small
Yarn small small
Yarn small small
Yarn small small
Eh, eh


[Verse 2]
Some people when them see a wrong thing
They will start complaining
Until the complaining will turn into shouting
Anytime they see a wrong thing
They continue shouting
Until the shouting turn into traditional shouting
When them try to correct a thing
They will start to thinking
Until the thinking make the pressure start to set in
Make them feel like outcasting
The society them live in
Because they lose them sense of belonging
And they would try to push am more
Try to open every door
When negativity doesn’t make it certain
So when them try to stop the complaining
And the shouting
Them no go fit because e don be spiritual something
People take advantage of the dream
Because them realizing
Say this people lost them spirit of fighting
They will start to use them head
Use am like dustbin
All the problem of the nation
Them be dumping, in them head
Slavery will start to set in like Amistad
Oya, I know say you seen the making
And them try to do almost anything
For almost nothing
'Cause them same people they need some fighting
But the scavengers would bring them all
And push them to the floor
Start to collect all the people them belonging
But like a goat that has been pushed to the wall
We already ready start to do the bad thing
So we a go run them down
Run them all around, we a go chase them outta we town
Over sabi, we go gun them down
Before them go know
Them go dey for six feet under the ground

[Chorus]
Some people be acting that they know it all
But everybody knows that people rise and fall
Some rise up again just to stand up tall
And wiser and stronger
No matter how long you live you can not learn it all
You go only do your best because you no go fit do all
So if you want to criticize me, talk small small
You no holy pass
Yarn small small
Yarn small small
Talk small small


[Bridge]
Chai, eh eh
Eh eh eh eh
Eh eh eh
Eh eh eh
Oh oh oh
Eh oh
Oh


[Chorus]
Some people be acting that they know it all
But everybody knows that people rise and fall
Some rise up again just to stand up tall
And wiser and stronger
No matter how long you live you cannot learn it all
You go only do your best because you no go fit do all
If you want to criticize me, talk small small
You no holy pass

[Outro]
Ooh ooh ooh ooh ooh ooh
You no holy pass yeah
Nobody holy pass yeah
Nobody holy pass
Nobody, nobody