2Baba
Ole (Bushmeat)
[Intro: Sound Sultan]
Attention all brother
This is a Naija Ninja and Hypertek collaboration
I am something like a bushmeat
I am searching for the hunter
If I ever search a hunter
If you help me see the hunter
Help me shout say

[Chorus]
Ebami kigbe ole
Ole (ole)
Ole (ole)
Ole (ole)
Ebami kigbe ole (barawo)
Ole (ole)
Ole (ole)
Ole (ole)
Ebami kigbe ole
Ole (ole)
Ole (ole)
Ole (ole)
Ebami kigbe ole
Ole (ole)
Ole (ole)
Ole (ole)
[Post-Chorus]
See, one day bushmeat go catch the hunter
See, one day bushmeat go catch the hunter
See, one day the bushmeat go catch the hunter
Catch the hunter o
Catch the hunter o

[Verse 1: Sound Sultan]
See them fly from their aeroplane (aeroplane)
On top the pain wey my people maintain (maintain)
I don taya to dey explain (explain)
Pikin wey never chop sef dey complain o
Water, light, na yawa (yawa)
Everywhere just black, no power (no power)
Only the power na the one wey them get
Wey them use take oppress my people for the earth o
And what could be the answer?
Could it be that we don't matter to them?
Because they chop my money, your money
Every other person money

[Chorus]
Ebami kigbe ole
Ole (ole)
Ole (ole)
Ole (ole)
Ebami kigbe ole (barawo)
Ole (ole)
Ole (ole)
Ole (ole)
Ebami kigbe ole
Ole (ole)
Ole (ole)
Ole (ole)
Eba mi kigbe ole
Ole (ole)
Ole (ole)
Ole (ole)
[Post-Chorus]
See, one day bushmeat go catch the hunter
See, one day bushmeat go catch the hunter
One day the bushmeat go catch the hunter o
Catch the hunter o
Catch the hunter o (e go catch am o)

[Verse 2: Sound Sultan]
Them-them na hin my people sabi (them-them)
Everything na padi-padi (them-them)
Na hin my people sabi (them-them)
Everybody must know somebody to blow o
Them-them na hin my people sabi (them-them)
Everything na padi-padi (them-them)
Na hin my people sabi (them-them)
Everybody must know somebody to blow o (them-them)
So, shout "ole" let them papa know
Jagbe "ole" let them mother know
Jagbe "ole" let my people know
Jagbe "ole" cause them thief the do

[Chorus]
Ebami kigbe ole
Ole (ole)
Ole (ole)
Ole (ole)
Ebami kigbe ole (barawo)
Ole (ole)
Ole (ole)
Ole (ole)
Ebami kigbe ole
Ole (ole)
Ole (ole)
Ole (ole)
Ebami kigbe ole
Ole (ole)
Ole (ole)
Ole (ole)
[Post-Chorus]
See, one day bushmeat go catch the hunter
See, one day bushmeat go catch the hunter
One day the bushmeat go catch the hunter o
Catch the hunter o
Catch the hunter o (e go catch am o)

[Verse 3: 2Baba]
See, make I tell you my padi
You see this life, it’s very funny
Some people hustle for the money
Some people their own na to dey jolly
See, egbo oun ti mo so
If you never feel this pain, then koma soro o
If you never see me before, I will tell you it's a lie 'cause it is every way that you look am
What you see, is what I saw
That why I table all this matter on the flow
So, if I tell you say ebami kigbe "ole"
Even thief go dey follow shout "ole"
Who be the thief, who be the catcher?
Who be the bushmeat and who be the hunter?
Who go say hin no dey pass from the matter
Who go con dey say for this place na hin be the master?

[Bridge: Sound Sultan]
If you thief thief today
Tomorrow you go fit to thief no more
If you thief thief today
Tomorrow you go fit to thief no more
I say, if you thief thief today
Tomorrow you go fit to thief no more (ebami kigbe ole o)
If you thief thief today
Tomorrow you go fit to thief no more

[Chorus]
Ebami kigbe ole
Ole (ole)
Ole (ole)
Ole (ole)
Ebami kigbe ole (barawo)
Ole (ole)
Ole (ole)
Ole (ole)
Ebami kigbe ole (barawo)
Ole (ole)
Ole (ole)
Ole (ole)
Ebami kigbe ole
Ole (ole)
Ole (ole)
Ole (ole)

[Post-Chorus]
See, one day bushmeat go catch the hunter
See, one day bushmeat go catch the hunter
See the bushmeat go catch the hunter o
Catch the hunter o
Catch the hunter o

[Outro: 2Baba]
Barawo
Eh, e go catch am
Sultan
Ehn, no be small thing o
See as you dey tell me so
Na so the bushmeat go take confuse the hunter inside the bush
Na they con begin catch themselves
Indomix!