D’Banj
Yours Truly
[Verse 1: D'Banj]
I be the wickedest
I do it different, can't touch my element (Gba)
Mind of a militant, can't let you insult my intelligence
You go need Aboniki when I show my ability
Now till infinity
Na wetin give you audacity
I go let them know

[Chorus: D'Banj]
Yours truly
Now everytime when I show up it's a movie (It's a movie)
I owe myself if e pain them ni, ó su mí (O su mí)
Mouth no fit talk wetin my eye don see
My eye don see
When we start na togolo
Back then them dey jogodo
Danfo driver polongo
So I give dem the koko, why me?

[Verse 2: Phyno & D'Banj]
Ask about me nogodo (Nogodo)
Na me dey give them jogolo (Jogolo)
I go dey spend am modolo (Modolo)
I no go ever slogodo
Ma na chi reason nwoke na n do (Huh)
Too hot to handle, move on my tempo
Make I drink my Hennessy, dọwa iko
I go face my enemy anywhere them gather (Gather)
They no fit stop my matter (Matter)
Way higher on top my ladder (Ladder)
Make all my days dey longer (Longer), eh
[Chorus: D'Banj]
Yours truly
Now everytime when I show up it's a movie
I owe myself if e pain them ni, ó su mí
Mouth no fit talk wetin my eye don see, my eye don see
When we start na togolo
Back then, them dey jogodo
Danfo driver polongo
So I give them the koko, why me?
Dey try me, why me?