Kizz Daniel
Raba
[Intro: Dj Shabsy]
Forever Dope
Dj Shabsy

[Kizz Daniel]
Yeah
Aaih
Ohh
Ahh
Yeaa
Yoo
Aaih
Listen
I say

[Hook: Kizz Daniel]
Omo na me as I dey here (ohh ohh oh oh oh ohh)
O na na na
Omoge my Raba is near (ohh ohh oh oh oh ohh)
O na na na
In love with your body (ohh ohh oh oh oh ohh)
I am...
Say, I’m in love with your body, yeah (ohh ohh oh oh oh ohh)
Oh eh oh oh

[Chorus: Kizz Daniel]
Lotori mi lo je gbese
Ai, eh oh
Lotori mi lo je gbese
Lo-je gbese oh oh
Lotori mi lo je gbese
Chy! eh oh
Lo je gbese Oh
Lotori mi lo je gbese eh , lo je gbese eh oh
[Verse 1: Sugarboy]
Jen koba wan
Rastaman burst pon another one
Bands be the motto gabadaya
Sugarboy sweet dem Agbalumo
Na dem no know
Mr lover lover e no business if no Rabaraba eeh
Mr Sugar Sugar Akwaibom G wey dey scatter scatter
Boss fi di hit feel the heat feel the beat
Anytime Couby drop put that ish on repeat
Dj Shabsy for the street no be beans
The girls wan chop big thing on repeat
You believe me
Pretty girls dem them want to deceive me
Emperor Geezy
See let them know that we run the city

[Hook: Kizz Daniel]
Omo omo omo na me as I dey here (ohh ohh oh oh ohh)
O na na na
Omoge my Raba is near ehh (ohh ohh oh oh oh ohh)
O na na na
In love with your body (ohh ohh oh oh oh ohh)
I am...
Say, I’m in love with your body, yeah (ohh ohh oh oh oh ohh)
Oh eh oh oh
[Chorus: Kizz Daniel]
Lotori mi lo je gbese
Ai, eh oh (Buy Ferragamo? i go pay, yeah)
Lotori mi lo je gbese (oh yeah if we like we buy monapo i go pay)
Lo-je gbese oh oh (Ahh tonight is yours but then i go pay, hehe)
Lotori mi lo je gbese (its me and you anything you want, i go pay)
Chy! eh oh

[Verse 2: Kizz Daniel]
Omo omo tell me whose farther than
Tell me whose wacker than
Omo I kick off the show 20 1 4
Scatter all of dem put together chai
Na so they fire me for Twitter (chai)
Say I too dey "mess with the same sound" (chai chai)
No too dey worry me no dey famba
I too dey cana with the songs I dey push out
Mo sare shey 3 hits
Dem girls dem loose oh
Dem eye dey too shook
Sugarboy fire me I thunder one
Shabsy lo fa collabo
Won yan
Craze dey worry them
Boya lemo pe moti yo
Shame dey worry dem
Boya lemo Danny on a low oh
[Hook: Sugarboy]
Omo na me as I dey here (ohh ohh oh oh ohh)
O na na na
Omoge my Raba is near (ohh ohh oh oh oh ohh)
O na na na
In love with your body oh (ohh ohh oh oh oh ohh)
Oh now
Said, I’m in love with this body (ohh ohh oh oh ohh)
Oh eh oh oh

[Chorus: Kizz Daniel]
Lotori mi lo je gbese
Ai, eh oh
Lotori mi lo je gbese
Lo-je gbese oh oh
Lotori mi lo je gbese
Chy! eh oh
Lo je gbese Oh
Lotori mi lo je gbese eh , lo je gbese eh oh

[Outro:]
[Kizz Daniel]
Boy kiss

[Dj Shabsy]
Dj shabsy

[Sugarboy]
Sugarboy ye eh
G-Worldwide

[Dj Shabsy]
Hahaha!
Black Card in my pocket
Bill ain’t no problem, Forever Dope !
Uhwwuu!