Oxlade
KU LO SA (A COLORS SHOW)
[Intro]
Yeah, yeah
Yeah, yeah, yeah, oh oh, ku lo—

[Verse 1]
So many reasons wey I wan dey for you my love (Love)
Na you I wan to retire with my love oh
See all the li ku ku things you do, dey make me no no
This distance is taking a hold of me for sure
Baby come

[Chorus]
Ku lo sa
Omo I want make we dey— (Ku lo sa)
Ah! Girl I wan make you— (Ku lo sa)
Oh lo lo, I for like make you— (Pull over)
Oh, no (Ku lo sa oh)
Omo I want make we dey— (Ku lo sa)
Oh lo lo, girl I wan make you— (Ku lo sa)
Oh, no, no, I for like make you— (Pull over)
Pull over, come on, pull over (Ku lo sa oh)

[Verse 2]
Shebi na this kind of things wey dey make man see yawa (See yawa)
And me I understand say your dad no like me rara (Me rara)
See me I want make you know say me dey for you guarra' (Guarantee oh)
And if na the price be that, I for like to see yawa (See yawa)
[Bridge]
I never trade you for nothing
This love will make me dey champ I see
Without you I no fit do nothing (Without you, without you)
Abeg telling me wetin suppin gaan, 'uppin gaan
I never trade you for nothing (I never trade you baby)
This love will make me dey stunting (This love will make me dey stunting, no no)
Without you I no fit do nothing
Omoge telling me what's suppin gaan

[Chorus]
Ku lo sa
Omo, I want make we dey yeah— (Ku lo sa)
Omo, girl I wan make you— (Ku lo sa)
Baby, I for like make you— (Pull over)
Oh baby, oh no no (Ku lo sa)
Omo, I want make we dey (Ku lo sa)
Omo, I wan you everyday (Ku lo sa)
Bring out your shayo make we play (Ku lo sa)
Eh, eh
Yeah, yeah, Ku lo sa

[Outro]
Oh no, baby, oh no
You making my mind go loco
You make a younger boy go loco
You make a young boy go loco (Ku lo sa)
Baby, oh no
You make a young boy go loco (Ku lo sa)
You make a young boy go loco (Ku lo sa)
Yeah, yeah, yeah
See, I never trade you for nothing (Ku lo sa)
This love will making me de stunting (Ku lo sa)
Without you I no fit do nothing (Pull over)
Omoge tell me wetin suppin gannn (Ku lo sa)