🔥 Earn $600 – $2700+ Monthly with Private IPTV Access! 🔥
Our affiliates are making steady income every month:
IptvUSA – $2,619 • PPVKing – $1,940 • MonkeyTV – $1,325 • JackTV – $870 • Aaron5 – $618
đź’µ 30% Commission + 5% Recurring Revenue on every referral!
👉 Join the Affiliate Program Now
[Verse 1: D'Banj]
I be the wickedest
I do it different, can't touch my element (Gba)
Mind of a militant, can't let you insult my intelligence
You go need Aboniki when I show my ability
Now till infinity
Na wetin give you audacity
I go let them know
[Chorus: D'Banj]
Yours truly
Now everytime when I show up it's a movie (It's a movie)
I owe myself if e pain them ni, Ăł su mĂ (O su mĂ)
Mouth no fit talk wetin my eye don see
My eye don see
When we start na togolo
Back then them dey jogodo
Danfo driver polongo
So I give dem the koko, why me?
[Verse 2: Phyno & D'Banj]
Ask about me nogodo (Nogodo)
Na me dey give them jogolo (Jogolo)
I go dey spend am modolo (Modolo)
I no go ever slogodo
Ma na chi reason nwoke na n do (Huh)
Too hot to handle, move on my tempo
Make I drink my Hennessy, dọwa iko
I go face my enemy anywhere them gather (Gather)
They no fit stop my matter (Matter)
Way higher on top my ladder (Ladder)
Make all my days dey longer (Longer), eh
[Chorus: D'Banj]
Yours truly
Now everytime when I show up it's a movie
I owe myself if e pain them ni, Ăł su mĂ
Mouth no fit talk wetin my eye don see, my eye don see
When we start na togolo
Back then, them dey jogodo
Danfo driver polongo
So I give them the koko, why me?
Dey try me, why me?