Bella Shmurda
Fire

[Verse 1]
Anyhow we battle with the fire
Things we been dey face if we go talk am you go para
Aka me nko ne Father
Still wanna go farther
I just want run up with Mic-ky like I'm Jagger
I took a turn nti mensuro wuo, I'm focused
Whatever be coming we go face am with a full stop
In no matter weather, water or the fire
Plot and cast and bindy if they wanna put asunder

With no support, oh, no support
Lonely on this journey, sour ass bitter leaf, ah
No returning ain't a place where we go sleep
So we no fit gree make any baga take a piss
No comport, oh nah, nah, we no comport
Mеyi w'asotre sɛ Yehowa n'asɔ m'ano ne firе, ah
Hyehyɛ me asoma me, w'aka m'asɛm me-believe-y
Ɔbra nso ne me di asie
Ow, why?

[Chorus]
Ah
Gimme, gimme wings, my brother
Give me energy, Holy Father
Somebody pour me holy water
Any small thing I don dey para
Gimme, gimme wings, my brother (Brother)
Give me energy, Holy Father (Father)
Somebody pour me holy water (Water)
Any small thing I don dey para
Ah
Gimme, gimme wings, my brother (Brother)
Give me energy, Holy Father (Father)
Somebody pour me holy water (Water)
Any small thing I don dey para
Gimme, gimme wings, my brother (Brother)
Give me energy, Holy Father (Father)
Somebody pour me holy water (Water)
Any small thing I don dey para
Ah
[Verse 2]
Emi ati melody, Kosi remedy
I'm tired of the medicines
Koma easy fun me
Brother, pray for me
The pain and the energy, yeah, yeah
I say the life that we living in
No be small thing
I swear the matter tire me
I need the therapy
I don't know my enemies
Callie mummy
Oluwa lon shomi

[Verse 3]
Ah, gimme, gimme wings
With Your mighty power
Make I never slip
No, Father, not this hour
Make I tell you 'bout this pain on this journey
Hwɛ me nanho
Nti na ɛya mekɔ kakra na matwentwɛn kwanso
Father, gimme, gimme light
Blessings you for shower
Make we live-y life
'Cause nneɛma ɛya na ɛkɔso ɛte m'akoma mpo
Agya hyehyɛ me na soma me
Ka m'asɛm me-believe-y ɔbra nso ne me di asie
Ow, why? Yeah
[Chorus]
Ah
Gimme, gimme wings, my brother
Give me energy, Holy Father
Somebody pour me holy water
Any small thing I don dey para
Gimme, gimme wings, my brother (Brother)
Give me energy, Holy Father (Father)
Somebody pour me holy water (Water)
Any small thing I don dey para
Ah
Gimme, gimme wings, my brother (Brother)
Give me energy, Holy Father (Father)
Somebody pour me holy water (Water)
Any small thing I don dey para
Gimme, gimme wings, my brother (Brother)
Give me energy, Holy Father (Father)
Somebody pour me holy water (Water)
Any small thing I don dey para
Ah