A-Q (NIG)
You Must Feel Am
(intro: Oxlade)
Feel am o, feel am, feel am o
'cos you must to feel am o
Dem no born you well, you must feel am o

[Bridge: Oxlade]
We be the baddest in this bi-h (I told y'all)
We be the baddest in this sh-- (I told her)
Ain't nobody do it like we Oh na na
Ain't nobody kill it like we

[Hook: Oxlade]
As I dey vibe you must to feel am o
As I dey sing you must to feel am o
Any song wey we drop you must to repeat am o
Anything we do you must to feel am o

[Verse: A-Q]
Hey
Its about to get really really real
I'm about to say stuffs you really gon feel
And I'm about to kill every other rapper for a hundred Naira bill
I know say e hard o, naija economy e bad o
Ain't got a lambo Gallardo, but if you put in work you could be sitting in the Prado
First, give me light make I charge o
Na hustle I dey hustle no be jazz o
Me I no dey brag so when they tell me I'm a savage
I be like emi-nah-though
But that's light work, Loose told me to be nice but-
If your girl got a nice butt, 'mma stick it in and go deeper than a knife cut
She go feel am, abi she no go feel am
You sef you go feel am, abi you no dey feel am
You must feel am, you go feel am
Abi you no dey feel am, you must feel am
[Hook: Oxlade]
As I dey vibe you must to feel am o
As I dey sing you must to feel am o
Any song wey we drop you must to repeat am o
Anything we do you must to feel am o

[Verse: A-Q]
It's all about the hustle these days
Every body moving like a crook these days
No be by who sabi book these days
Boys no dey buy food na to cook these days
But keep it on a low these days, HIV dey the streets these days
STDs steady blessing gees, guys no dey go raw
It's too risky these days
Show me your friends and i'll show you who you are
I no get friends, you can't tell me who i am
I no get benz but i can show you to my car
I no get girlfriend so keep our lady afar
I just pay rent no dey ask me how far
I no dey do runs girls, no dey show me your bra
I no come here to dey form superstar
Guy please just show me the bar

[Bridge: Oxlade]
We be the baddest in this bi-h (I told y'all)
We be the baddest in this sh-- (I told her)
Ain't nobody do it like we, ain't nobody kill it like we
[Hook: Oxlade]
As I dey vibe you must to feel am o
As I dey sing you must to feel am o
Any song wey we drop you must to repeat am o
Anything we do you must to feel am o