NovaBeatz
Ko Se
[Intro: Frenzy]
Yaaah,Yaah
Yaah,Yaah,Yaah,Yaah
Yaah,Yaah
Yaah,Yaah,Yaah

[Verse 1: Frenzy]
We making the Money, like Dangote, We no go stop
Na why all this N***as, Dey look at me, Like a boss
Am on my way, Omo I dey go straight to the top
This na the come up, we shayo! we shayo! My boys don dey hammer
Sad faces on this N***as, When we fuck up the commas
Now you know say, Na omo naija wey run the matter
Shout out to all of my fans, Cos they wait for me
Shout out to Iya Lateef, Cos she pray for me
Shout out to my N***a, O'magic believe in me
Believe in me, Believe me
Told this N***as, Next year is my year
And am gonna fuck up, The Ni Ni N***as that block the way for me
The way for me,The way for me
Am on the way homie
Oh No, No, No No
Am on this side now
Na me dey decide now,Oh myyyyy
Got the money in my bank account, A whole lot of it
I spend a hunid on new couple, Oh you gotta love it
My babe mama tell me say, Am the shit now
Oh myyyyy (oooohhh)

[Hook: Frenzy]
Ema Pe Ko Se (yio se)
Ema Pe Ko Se (yio se)
Ema Pe Ko Se (yio se)

Ode Roko Ode Pa Eran(yio se)
Ema Pe Ko Se (yio se)
Eran Ki Lo De pa(yio se)
Ema Pe Ko Se (yio se)
Ode Pa Eran Owawa(yio se)
Ema Pe Ko Se (yio se)

Ire Wa Mi Wale(yio se)
Owo Wa Mi Wale(yio se)
Omo Wa Mi Wale(yio se)
Ire wa Mi Wale(yio se)

[Verse 2: Frenzy]
I carry your girls in my car and We turn up for Quilox, You know how we do
Am spending my money, Too bad and we spending in dollars, She want me to do
I tell my mama if I gat it, You gat it so make you no hustle too much
Now that I gat it, My Mama dey tell me my baby, Don't spend it too much
Omo no make me to vex!
I dey get too many stress!
Gat many people to call!
My fans and this bitches to talk to!
My picture dey Instagram!
I got to say where I take am!
This na the life wey I choose!
Na why I dey tell you say

[Hook: Frenzy]
Ema Pe Ko Se (yio se)
Ema Pe Ko Se (yio se)
Ema Pe Ko Se (yio se)

Ode Roko Ode Pa Eran(yio se)
Ema Pe Ko Se (yio se)
Eran Ki Lo De pa(yio se)
Ema Pe Ko Se (yio se)
Ode Pa Eran Owawa(yio se)
Ema Pe Ko Se (yio se)

Ire Wa Mi Wale(yio se)
Owo Wa Mi Wale(yio se)
Omo Wa Mi Wale(yio se)
Ire wa Mi Wale(yio se)


[Outro: Frenzy]
I carry you girl in my car car car
And am gonna fuck up the ni ni n***as(that block the way for me)
Car car car!
And am gonna fuck up the ni ni n***as