[Verse 1: BNXN]
(En-, en)
What I really care about is my peace, stacking my cheese
Owo mi lo je ki n demo
Wetin go make me shine my teeth, go be money
Most of my haters no get work (Get work)
Shawty say, "Buju you sign on my tits?", and I'm like
"Please, me I just come from sermon" (Sermon)
Shoutout to Mufeez, he dey give me trees mo n jẹun lorun
Olómi mo n demo
[Pre-Chorus: BNXN]
Said to my papi one day
Soon, i'mma make it some day
I'm in the club on Sunday, 'cause I no get work on Monday
Heh, heh, heh, heh, I'm still chasing money
Heh, heh, hеh, heh, I'm still chasing money
[Chorus: BNXN]
If your baby no like mе na set up, 'cause I dey give you joy
F'ìjo si oo (F'ìjo si oo)
If your bobo no like me, na set up, 'cause I dey give you joy
K'e yọ̀, f'ìjo si o
If your baby no like me na set up, 'cause I dey give you joy
K'e yọ̀, k'e yọ̀, f'ìjo si o (F'ìjo si oo)
If your baby no like me na set up, 'cause I dey give you joy
K'e yọ̀, (K'e yọ̀), f'ìjo si o (F'ìjo si oo)
If your bobo no like me na set up, I dey give you joy
K'e yọ̀, k'e yọ̀, k'e f'ìjo si o (F'ìjo si oo)
[Verse 2: Seyi Vibez]
Monday to Sunday, my aura sexy
Fine boy, all melanin
Gbedu wey just dey pop, getting maximum wage
Champion, heavyweight
Mo ni Maserati, mo ni bí two dogs
I fit pull up in a Rover or a Lamborghini (Sexy, sexy)
[?], ability pass Kanté
Before kí n to sa n'le, I know say I go blow
Strongest in my city, gangster in my city
We fear no police, 2Pac California
I get babe for London, I get one for Paris
I get one for Germany, one from Philadelphia (A baddie)
You know say I get gold, you know I get silver
My aboki get diamond, ọmọge shigege
[Chorus: BNXN & Seyi Vibez]
If your baby no like me na set up, 'cause I dey give you joy
K'e yọ̀, k'e yọ̀ (K'e yo), f'ìjo si o (F'ìjo si oo, k'e yọ̀ oo)
If your baby no like me, na set up, 'cause I dey give you joy (K'e yọ̀ oo)
K'e yọ̀, f'ìjo si o (F'ìjo si o)
If your bobo no like me na set up, I dey give you joy (K'e yọ̀ oo)
K'e yọ̀, k'e yọ̀, k'e f'ìjo si o (F'ìjo si oo)
[Outro: BNXN]
F'ìjọ si oo (F'ìjo si oo)
(Enta)