🔥 Earn $600 – $2700+ Monthly with Private IPTV Access! 🔥

Our affiliates are making steady income every month:
IptvUSA – $2,619 • PPVKing – $1,940 • MonkeyTV – $1,325 • JackTV – $870 • Aaron5 – $618

💵 30% Commission + 5% Recurring Revenue on every referral!

👉 Join the Affiliate Program Now
Wizkid
Ojoro Cancel

[Intro: Wizkid, D'Prince]
D'Prince is here
Lelelelelelelelele yeba
Ice!
Yeba ye yeba
Yaga!
Olelelelelelelelelele yeba
Yeba, ye
Omoba

[Verse 1: D'Prince]
Tele mi kia kia (kia)
Tele mi kia kia (kia)
Oh baby kia masa (masa)
Oh baby maza maza (maza)
I'm knocking on your door
Can I come inside?
I know what you like
Oya break it down
Every party, she dey shut it down
Every timе when she hear thе sound
Me just dey wait I go take you down, oh-oi
Oya take it up
I like the way she dey back it up
This matter, we go take it up
If the party dey dull, she go wake it up, oh-oi
From Lagos to Sokoto (Sokoto)
Gwagwalada to Soweto (Soweto)
Dem wan follow me gbalaga
See them, they be bursting that sokoto
Oya follow me baby o (baby o)
My fine fine baby o (baby o)
I'm loving you baby o (baby o)
We can do anything wey you like
[Chorus: Wizkid]
Ojoro cancel baby o
Ojoro cancel baby o
I dey give you, give me
I dey give you, give me
Ojoro cancel baby o
Ojoro cancel baby o
I dey give you, make I take
I dey give you, make I take small

[Verse 2: Wizkid]
Dem dey feel am for Gwagwalada
Dem dey feel am for Adamawa
Dem dey feel am for Anambra
For Nasarawa, dem dey cause kasala
[?]

[Chorus: D'Prince, Wizkid, both]
Ojoro cancel baby o
Ojoro cancel baby o
I dey give you, give me
I dey give you, give me
Ojoro cancel baby o
Ojoro cancel baby o
I dey give you, make I take
I dey give you, make I take small
[Verse 3: D'Prince]
Tickle me, tickle me, tickle me
Tickle me, come tickle my soul
Tickle me, tickle me, tickle me
Tickle me, come tickle my soul
Ice baby, fine well well
You posh pass, posh paname
Hot Omotena, wantanamera
Tele mi kia kia (kia)
Tele mi kia kia (kia)
Oh baby kia masa (masa)
Oh baby maza maza (maza)
I'm knocking on your door
Can I come inside?
I know what you like
Go down below
Omoge I like your soft pillow
The way you rock it o
Omoge you go kill person o
Go down below
Omoge, I like your soft pillow (pillow)

[Chorus: D'Prince, Wizkid, both]
Ojoro cancel baby o
Ojoro cancel baby o
I dey give you, give me
I dey give you, give me
Ojoro cancel baby o
Ojoro cancel baby o
I dey give you, make I take
I dey give you, make I take small
Ojoro cancel baby o
Ojoro cancel baby o
I dey give you, give me
I dey give you, give me
Ojoro cancel baby o
Ojoro cancel baby o
I dey give you, make I take
I dey give you, make I take small
[Outro]
Baby Fresh