Davido
Skelewu
[Intro]
Jetskiwave
Haha
Joining in the party girl what up

[Chorus: Davido]
All the girls them dey dance galala
But this new dance don cause casala
For this dance you no need shakara
Oya whine your hips like a this
Like a that
Like a this
Like a that
To your right
To the front
And your yansh to the back
Skelewu
Skelewu
Skelewu
Skelewu (ske le le le le)
Skelewu
Skelewu
Skelewu
Skelewu (ske le le le le)

[Verse 1: Davido]
Oh girl what is the plan
We are planning to love your demands
Shey you want to dance…dance
You wan collect money from my bank
Oya scatter the town
Na the baddest wey dey in the town
When they see me around
Them dey scatter the dance like clown
Oya fi jo gbowo
Oya sojo dowo (Sneakbo)
Oya dance to the sound (Davido)
Like a this, like a that
[Verse 2: Sneakbo]
Is like a dis, like a dat
Now di gyal dem after my cash
Dem dey ask me to take contraband
Tell yuh Skelewu back through wah dat
Skelewu, beg you move
I go mad, I go crazy, miss rule
If I mad you go run, you go wound
Don’t be playing with me, sho fe cu
Skelewu, Skelewu, Skelewu
Oh di gyal dem a feeling my crew
From Naija to Ghana, Cameroon
Tell dem dis is how projectile go roof
Hands up (hands up), Skelewu (Skelewu)
And let me see yuh do the new call smoof
I dey doing, dey doing, dey do
Bet you follow, go do Skelewu
Skelewu, Skelewu, Skelewu
Skelewu, Skelewu, Skelewu
Skelewu Skelewu Skelewu


[Pre-Chorus: Davido]
Oya fi jo gbowo
Oya sojo dowo
Oya dance to the sound
Like a this, like a that
[Chorus: Davido]
All the girls them dey dance galala
But this new dance don cause casala
For this dance you no need shakara
Oya whine your hips like a this
Like a that
Like a this
Like a that
To your right
To the front
And your yansh to the back
Skelewu
Skelewu
Skelewu
Skelewu (ske le le le le)
Skelewu
Skelewu
Skelewu
Skelewu (ske le le le le)


[Bridge]
But this new dance don cause casala
Shizzi!
Oya whine your hips like a this
Like a this
To your hand o
And your yansh
[Chorus]
Skelewu
Skelewu
Skelewu
Skelewu (ske le le le le)
Skelewu
Skelewu
Skelewu
Skelewu (ske le le le le)


[Outro: Davido]
Ske le le le le le le (le le)
Ske le le le le (le le le)
Ske le le le le le le (le le)