Heavy D
All The Glory
[Verse One]

Yea
I’mma sing to em (hmm)
Oooh, just like Sunday morning
I dey thank God for every morning
To get this life alone na blessing for me
I know n***as they trynna snatch it from me (yea)
I’m trynna get the money
I ain’t trynna offend nobody
My only concern na my whole family
I know how e feel like to lose somebody (yea)
I no get time really
N***as don fuck me up still I dey shine really
When I loss my n***as I lost a part of me
I still never believe una don kpai leave me (yеa)
I dey surprised really, 2019 took likе all of my guys with it
We plan to ball and stack the money gradually
2020 my n***as don be memories (yea)

[Chorus]

You love me ride with me
No need to lie to me
If you grind you gon shine with me
Spend all your time with me (yea)
You love me ride with me
No need to lie to me
If you grind you gon shine with me
Spend all your time with me (yea)
[Verse Two]

Still I dey roll my kpoli
Boy I dey give God all the glory
Dey pray make I no fall before them know me
The music for my soul fit keep your fire burning (yea)
I tell my mama sorry, for all the times wey she don para for me
I go make you proud like my name Papilo mummy
Everything go soft e go be like pillow mummy (pillow mummy)
I no dey try believe
Most times the hustle nai dey take my time believe
I tell you say I dey come but na lie really
She say why you dey like to change your line really (yea)
God dey my side believe
Him love for me no fit ever get boundaries
Came from nothing now I’m a shooting star baby
Look how far I done came you gon know God with me (yea)

[Chorus]

You love me ride with me
(love me ride with me)
No need to lie to me
(Don’t lie to me)
If you grind you gon shine with me
Spend all your time with me (yea)
You love me ride with me
No need to lie to me
If you grind you gon shine with me
Spend all your time with me (yea)