š„ Earn $600 ā $2700+ Monthly with Private IPTV Access! š„
Our affiliates are making steady income every month:
IptvUSA ā $2,619 ⢠PPVKing ā $1,940 ⢠MonkeyTV ā $1,325 ⢠JackTV ā $870 ⢠Aaron5 ā $618
šµ 30% Commission + 5% Recurring Revenue on every referral!
š Join the Affiliate Program Now Brymo
Black Man, Black Woman
This love from the very beginning na taboo
I dey for you, you dey for meā
likeā
the sun andā
the earth
And this kind of responsibility,ā
na for few
We carry our matter ah for head
If naātheādaysāof our foreāforefathers we deyālive dem go call us messiah like Amadioha, like Sango and į»ya
But I be Black man
I'll paint the whole town to impress some crazy clown who dey spread hate around
Black man I want the whole town to impress some silly clown wey dey spread hate around
I forget to care for my own
I carry the problem of the world but i no care to solve am for my own
I dey show I dey brag I dey boast
Na society dey enforce the rules
But na woman dey dictate the rules na wetin man go do?
Na to break the rules but for good
And you be black woman you wear your pain like armor
You take your mock and your mockup
You say na man get the fuck up
Black woman
Na you get the whole town to impress some silly clown wey dey spread the hate around
You forget to care for your own
You carry the problems of the world but you no care to solve am for your own
You dey you dey jolly you dey pose