None
Wahala
Intro*

Yeeeeh

KashBwoy

Kash Nation, in the building !

Chorus*

Me I don come with wahala
I don come with Wahala
Say me I don come with the banger
Ebi you wey go shout
Ebi you go hala

Me I don come with the raba
I don come with the banger ( banger)
Say me i don come with wahala
Ebi you wey go shout
Ebi you go hala

Aaaaah ehh
All the girls dey go down low
Ooooh ahh
All the boys dey fill high re

Aaaaah ahhhhhh
All the girls dey go down low
Ooooh ahhhhhh
All the boys dey fill high re


Verse 1*

Mehn i don dey underground oh (ground oh)
I don sow for the hustle (hustle)
We don tey for the struggle
But nah dis year dis year we go bubble


Na me dey aim high no Abaga (baga)
We dey for the street we the hustlers (hustlers)
And when you see Kash you go hala
And if you think you're bad I am badder


Sumomi girl make you go down (go down)
Make you rotate for the men dem (men dem)
And make you no start to dey form
Cos i know say later you go humble


Bridge*

They don't know who we are
Only Jah can change a life
People fall and people rise
Now my blessings testify

Where the money dey I dey wan go (wan go)
So make you no stand for my lane oh ( lane oh)
Gimme format make i throw oh (throw oh)
Gimme good work make e pay oh

Chorus*

Me I don come with wahala
I don come with Wahala
Say me I don come with the banger
Ebi you wey go shout
Ebi you go hala

Me I don come with the raba
I don come with the banger ( banger)
Say me i don come with wahala
Ebi you wey go shout
Ebi you go hala

Aaaaah ehh
All the girls dey go down low
Ooooh ahh
All the boys dey fill high re

Aaaaah ahhhhhh
All the girls dey go down low
Ooooh ahhhhhh
All the boys dey fill high re



Verse 2*

KashNation we the new style (new style)
KashNation we the new school(new school)
We give dem kush make dem go high
And we give dem book make dem go school


Now the small boy turn biggy man (big man)
KashNation we're bigger than (big than)
Shoutout to my goons up in Ghana (akwaaba)
Cos right now we going Standard

Mayaze no Make you tell them
Wetebe Tano Metishe Down (she down)
Na for dis place we go shutdown
You go know say Kaki no be leather

Bridge*

They don't know who we are
Only Jah can change a life
People fall and people rise
Now my blessings testify

Where the money dey I dey wan go (wan go)
So make you no stand for my lane oh ( lane oh)
Gimme format make i throw oh (throw oh)
Gimme good work make e pay oh

Chorus*

Me I don come with wahala
I don come with Wahala
Say me I don come with the banger
Ebi you wey go shout
Ebi you go hala

Me I don come with the raba
I don come with the banger ( banger)
Say me i don come with wahala
Ebi you wey go shout
Ebi you go hala

Aaaaah ehh
All the girls dey go down low
Ooooh ahh
All the boys dey fill high re

Aaaaah ahhhhhh
All the girls dey go down low
Ooooh ahhhhhh
All the boys dey fill high re

Bridge*

They don't know who we are
Only Jah can change a life
People fall and people rise
Now my blessings testify

Where the money dey I dey wan go (wan go)
So make you no stand for my lane oh ( lane oh)
Gimme format make i throw oh (throw oh)
Gimme good work make e pay oh

Outro*

KashNation baby

Zeyyyy

Buammm